Newsen - Journey (With Lyrics)

Journey

Newsen - Journey Lyrics
Intro
uuuhh YEAH
Newsen baby
HIS your bwoy Newsen
Yea na
Oksaf pon the recording ya know
Yeah
Lighter inner the air
Smoke all night yeah
Smoke all night yeah
hey
Some so wicked
No be lie
Every day we blazzing
come fill your eyes
Seen more than what you facing
No me no faking
Humm humm yeah
Mommy make you tell them
Fast lane still dey fear them
Newsen dollar bills
Me brake me teeth and stand fit
Was going to see MARY for my cds
humm humm
No one left me
Blood come from me eyes like dey hit me
yeah
That night a me cant rewind
when me think about it a me no feel fine
caw
the fine bwoy gone
and dem girl tell me say
Newsen no smile no more
Now me holding on yea
Life no easy man yea
thats why me tell them this
anytime me come around make we dey feel alright yeah
whole lord of mercy
cause we moving strong than the shaker
a me tell them say we no hater
and pon the lane there, we dey move , we they speak out
Is jOURNEY
JOURNEY
JOURNEY ME SAY
IS JOURNEY ME SAY
is JOURNEY MAN YAW
The story of me life
me no lie
Is journey yea
iS JOURNEY
All this things wey me been through
Than the shaker
A we dey move on than the shaker
we no shaking
wooow yeah yeah
alright wah me a say
Is journey
JOURNEY
iS JOURNEY yeah
FEELING BROUND NEW
Am feeling bround new every day yaw
A dis Newsen don dollar bills
everything me been through
so me go tell ghetto youths
make dem dont give it up and
Is journey hehe
Is journey
journey
Story of me life
No me no faker
Come i wan hear your parol
and if you pass mine
Come make we role
and you will tell me some
wey me no know
and i will tell you those things
wey you no know
Who no go e no know man
and dat parable
was long time
we dey for the ghetto
ooh and everything come through me face
a na na
hey
Everybody now
and tonight wan feel alright caw
me no go think no more
a what are this stressing for
Man a me a tell dem so long
and Mama could a cry
Mama could a fead
as her three sons ,from life
So make you hear this Son
its alright
and the fire dey burn
Everybody tonight
A me pull it up
Everybody put up unu lighters up
and we matching on to this gideon
Newsen me dey inner dis gideon
Say we are burning on
Newsen me dey here
and the journey go
Journey go on
say me no giving up
and its alright here
am the man you know
from the beat a me dey here now
and to the move on set it on
whole lord of mercy
oh lord yaw
Newsen dollar bills
Bill bill billions yeah
all me think about now is the billion
rising up with this billion
Oh you can get through with this billion
and if you wan get peace with this billion
Man dem kill man for this billion
so make you hear this
open up eye man
open up, your wide man
let dem know say we know
Am an African Boyan
Nigerian Boyan
This your boy Newsen
Rise up to the sky
a me a tell them we no faker
No Time pon rewind
Djay roland they role am
so make you tell them say
everynight, a we
a we the one behind all this
Rasta man me tell them run this
Newsen a everyday me run this
Okay, me a burst again
This Your boy Newsen
Boom

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Thu, 17 Sep 2015 11:51:15 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

real love
by Newsen


my baby girl
by Newsen


flex tonight
by Newsen


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss