Rudeboy – (Prod. by LordSky) - Audio Money (With Lyrics)

Audio Money

Veteran Nigerian singer, Rudeboy is back with a new track titled “Audio Money”.
The track, produced by LordSky sends a message to people living fake lives on social media.
“Why you wan kill yourself, why you wan kpai yourself” is a Rudeboy’s message on this track.
Check on it below and enjoy.


Rudeboy – “Audio Money Lyrics“

[Intro]
Oh no, (Lord Sky on the beat) na audio
Oh no (Rude..)
Oh no, na audio
Oh no, eh iee

[Verse 1]
Everybody rich for Instagram (listen)
Poor man no dey for Instagram (at all)
Dem call me like say na me start am (yeah)
Living fake life with cheap data
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Chorus]
Slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio ( Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Verse 2]
You wey dey form giveaway
Your landlord dey chase u away
Your family den you don sideline
Owu dey blow you, You dey blow timeline
Ten billion on flossy
Too much money con be nothing
So turn down d volume of your radio
The money wey we no see na audio
Account dey red perere
Your body Dey shack elele
Them dey there hail u
Owu dey dey slap you

[Chorus]
So slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Verse 3]
Who get ear make dem hear
The life dem dey show, no be here
No pick up stones wey nobody throw dem
And build dem mansion in the air
Slow down my brother, oh no
Calm down my sister
Cos dem money na just audio
Account dey red perere
Your body dey shack elele
Dem dey der dey hail u
Owu dey dey slap you

[Chorus]
So slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Outro]
Oh no, na audio
Oh no
Oh no, na audio
Oh no

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Mon, 02 Sep 2019 15:14:53 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (2)

I like this music

Related

Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy