keveen
(see profile)
Offline
Posts: 2705
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 11:17:28 AM » |
|
I hear say, who don fine, don fine finish... 'n who don wo-wo don wo-wo, no be me talk'am
Some gals are pretty enuff wiv'out making up' But most girls, can't do without it.. But Wait! Are They Trying To Impress The Guys?
Tell it to'em...
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
philomena87
(see profile)
Offline
Posts: 6143
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 11:53:53 AM » |
|
ask dem ,....
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
zie85er
(see profile)
Offline
Posts: 4623
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 12:39:12 PM » |
|
philly...no be make-up u wear so
|
|
|
|
|
Logged
|
THE LIFE AND TIMES OF KILLZ ...VOL. 1..********************************
|
|
|
philomena87
(see profile)
Offline
Posts: 6143
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 12:41:29 PM » |
|
philly...no be make-up u wear so
in tis case i see se u no get eyes so ... i dey wear make up .. even to sleep??? kai u no well abeg i no dey ever put make up ooo only lipstick i dey put and the light kind ... i hate make up on me .. but love it on others wit light make ups not hard ones..
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
zie85er
(see profile)
Offline
Posts: 4623
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 12:47:53 PM » |
|
philly...no be make-up u wear so
in tis case i see se u no get eyes so ... i dey wear make up .. even to sleep??? kai u no well abeg i no dey ever put make up ooo only lipstick i dey put and the light kind ... i hate make up on me .. but love it on others wit light make ups not hard ones.. hahaha....who we go ask?....eh?....show us another pic....
|
|
|
|
|
Logged
|
THE LIFE AND TIMES OF KILLZ ...VOL. 1..********************************
|
|
|
philomena87
(see profile)
Offline
Posts: 6143
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 12:51:11 PM » |
|
philly...no be make-up u wear so
in tis case i see se u no get eyes so ... i dey wear make up .. even to sleep??? kai u no well abeg i no dey ever put make up ooo only lipstick i dey put and the light kind ... i hate make up on me .. but love it on others wit light make ups not hard ones.. hahaha....who we go ask?....eh?....show us another pic.... i don tell u se i no dey put make ups na only lipstick i dey put and light color type... believ it or not if u like go control my pics for profile,. i hate tis paintin of a tin... cos it disturbs me ... ppl kind i apply make up but its natural...
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
zie85er
(see profile)
Offline
Posts: 4623
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 12:53:09 PM » |
|
lol....u dey go deeper life church?!!
|
|
|
|
|
Logged
|
THE LIFE AND TIMES OF KILLZ ...VOL. 1..********************************
|
|
|
philomena87
(see profile)
Offline
Posts: 6143
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 12:55:02 PM » |
|
lol....u dey go deeper life church?!!
hahhahha u no well na only dem no dey paint ?? abeg .. no make me get u for tat place ooo 
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
zie85er
(see profile)
Offline
Posts: 4623
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 01:00:00 PM » |
|
i don run be dat 
|
|
|
|
|
Logged
|
THE LIFE AND TIMES OF KILLZ ...VOL. 1..********************************
|
|
|
|
|
keveen
(see profile)
Offline
Posts: 2705
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 01:01:46 PM » |
|
Abeg ooo protect ur "kingdom" Zie... very important! 
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
prencess
(see profile)
Online
Posts: 2786
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 01:08:22 PM » |
|
I hear say, who don fine, don fine finish... 'n who don wo-wo don wo-wo, no be me talk'am
Some gals are pretty enuff wiv'out making up' But most girls, can't do without it.. But Wait! Are They Trying To Impress The Guys?
Tell it to'em...
what are u looking at and came to know that women use to wear pic-up
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
keveen
(see profile)
Offline
Posts: 2705
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 01:20:48 PM » |
|
I hear say, who don fine, don fine finish... 'n who don wo-wo don wo-wo, no be me talk'am
Some gals are pretty enuff wiv'out making up' But most girls, can't do without it.. But Wait! Are They Trying To Impress The Guys?
Tell it to'em...
what are u looking at and came to know that women use to wear pic-up Its wut i see everi'daii ... or dhunt u see'em too?
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
prencess
(see profile)
Online
Posts: 2786
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 02:21:55 PM » |
|
na u sabi but no help them clean am abeg
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
philomena87
(see profile)
Offline
Posts: 6143
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 04, 2008, 04:23:03 PM » |
|
he go see hell na .. leave am make he try am ...lol
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|