BABES AND EATRIES'

Date: 22-07-2010 9:27 am (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
[1] 2 3 4 ... 11
- at 22-07-2010 09:27 AM (13 years ago)
(f)
I always ask myself this question.. why is dat whenever a guy asks a babe out, som of dem will opt for... Mr bigs,kilimanjaro,skipers,happybite,jevinik,vilex etc cant dey go somewhere else,like a classic restaurant dat u can eat good food rada dan junk. and instead of the to order for what dey like,de'll order for the one dem never chop before,den wen dem rich dia house dem go rush to toilet go shit water water shit...

like where i bin go watch ball wen Spain and germany dey play ball, i dey sure say na babe, becos the manager carry microphone dey shout NA WHO CARRY TOYOTA WITH PLATE NUMBA -------- DE PERSON WEY U CARRY COME SAY BELLE DEY WORRY AM. and dat na after choping babeccue fish wey dem put salad..

i think is better u eat werrin go suit ya belle.

me i prefer restaurant/mama put/buka, e dey funny but na wetin i like.. i no dey pretend.. even b4 we go sef i go tell u.

but my question still remains.. why do dey opt for Eatries.. Na effizy ?


Posted: at 22-07-2010 09:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero
- knightangel at 22-07-2010 09:36 AM (13 years ago)
(m)
NA EFFIZY DEM JUST WAN FORM....EFFIZI WEY GO KILL DEM. AND WORST OF ALL THE FOOD WEY DEM DEY ORDER FOR THE SO CALLED "FIVE STAR RESTAURANT", DEM NO DEY EAT AM FINISH... Angry
Posted: at 22-07-2010 09:36 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 22-07-2010 09:37 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: knightangel on 22-07-2010 09:36 AM
NA EFFIZY DEM JUST WAN FORM....EFFIZI WEY GO KILL DEM. AND WORST OF ALL THE FOOD WEY DEM DEY ORDER FOR THE SO CALLED "FIVE STAR RESTAURANT", DEM NO DEY EAT AM FINISH... Angry

WHY DEM NO DEY FIT FINISH AM?

Posted: at 22-07-2010 09:37 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- knightangel at 22-07-2010 09:52 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 09:37 AM
Quote from: knightangel on 22-07-2010 09:36 AM
NA EFFIZY DEM JUST WAN FORM....EFFIZI WEY GO KILL DEM. AND WORST OF ALL THE FOOD WEY DEM DEY ORDER FOR THE SO CALLED "FIVE STAR RESTAURANT", DEM NO DEY EAT AM FINISH... Angry

WHY DEM NO DEY FIT FINISH AM?

ALL IN THE NAME OF FORMING...(EFFIZI)
Posted: at 22-07-2010 09:52 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- xter at 22-07-2010 10:02 AM (13 years ago)
(m)
Dunno but whats strange bout it? U sef fit go there na

Posted: at 22-07-2010 10:02 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 22-07-2010 10:07 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on 22-07-2010 10:02 AM
Dunno but whats strange bout it? U sef fit go there na

i only go whenever i want to get icecream for my baby. u get?

Posted: at 22-07-2010 10:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 22-07-2010 10:08 AM (13 years ago)
(m)
hmmmmmm what even bothers me most is that most of these gurls, when they get to their house, na so so garri dem go dey drink but if u make mistake take dem out, dem go behave like obasanjo daughter

Posted: at 22-07-2010 10:08 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- wallas at 22-07-2010 10:11 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 10:07 AM
Quote from: xter on 22-07-2010 10:02 AM
Dunno but whats strange bout it? U sef fit go there na

i only go whenever i want to get icecream for my baby. u get?
which baby?
that old man?
Posted: at 22-07-2010 10:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 22-07-2010 10:12 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 22-07-2010 10:08 AM
hmmmmmm what even bothers me most is that most of these gurls, when they get to their house, na so so garri dem go dey drink but if u make mistake take dem out, dem go behave like obasanjo daughter

i dey tell u..

and even when u take dem go dia dem go dey eat small small like ajeh. but if dem rich dia houx .. oooo boi  see rushing eeeeeeeeee

Posted: at 22-07-2010 10:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 22-07-2010 10:12 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 22-07-2010 10:11 AM
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 10:07 AM
Quote from: xter on 22-07-2010 10:02 AM
Dunno but whats strange bout it? U sef fit go there na

i only go whenever i want to get icecream for my baby. u get?
which baby?
that old man?

who do u think am talking abt? not waco janta ooo..

Posted: at 22-07-2010 10:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 22-07-2010 10:12 AM (13 years ago)
(m)
Sofie, shey u don born pikin' ni?

Posted: at 22-07-2010 10:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 22-07-2010 10:14 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on 22-07-2010 10:12 AM
Sofie, shey u don born pikin' ni?

i resemble ya ......? if u like no go start to born ya own.dey dia dey w8t

Posted: at 22-07-2010 10:14 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 22-07-2010 10:16 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 10:12 AM
Quote from: wallas on 22-07-2010 10:11 AM
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 10:07 AM
Quote from: xter on 22-07-2010 10:02 AM
Dunno but whats strange bout it? U sef fit go there na

i only go whenever i want to get icecream for my baby. u get?
which baby?
that old man?

who do u think am talking abt? not waco janta ooo..
u c as ur life dey
one leg in
one leg out
Posted: at 22-07-2010 10:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 22-07-2010 10:18 AM (13 years ago)
(m)
Na wa 4 u oo. After u don chop belle full u still dey talk bout phyuk

Posted: at 22-07-2010 10:18 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 22-07-2010 10:20 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on 22-07-2010 10:18 AM
Na wa 4 u oo. After u don chop belle full u still dey talk bout phyuk

no be u overfeed me?

u tink say i be ya mate? mind yasef ooo. bf i send u slap tru blluetoot

Posted: at 22-07-2010 10:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 22-07-2010 10:27 AM (13 years ago)
(m)
U no go wan die na. Abi u go wan jump out from aeroplane, how u go slap agbalagba

Posted: at 22-07-2010 10:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 22-07-2010 10:31 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on 22-07-2010 10:27 AM
U no go wan die na. Abi u go wan jump out from aeroplane, how u go slap agbalagba

Agblagba dey fear face ooo. bcos all faces no be face.

u no hear say i be terminator? actor no dey die o

Posted: at 22-07-2010 10:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 22-07-2010 10:34 AM (13 years ago)
(m)
Who tell u say actor no dey die? U neva watch sholay?

Posted: at 22-07-2010 10:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- orjipedro2k3 at 22-07-2010 10:39 AM (13 years ago)
(m)
guys good ooen..........i`m impressed........but sha dont fail to take ya babe out once in a while and make her feel but dont let her waste ya food......she must shrub the last ite of it oooooooooooo
Posted: at 22-07-2010 10:39 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 22-07-2010 10:40 AM (13 years ago)
(f)
my own actor no dey die.

Posted: at 22-07-2010 10:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 11