exclusive interview:2face idibia

Date: 30-07-2009 7:02 am (14 years ago) | Author: tobby oshosanwo
[1] 2 3 4 ... 18
- at 30-07-2009 07:02 AM (14 years ago)
(m)
xter-hello mr tuface idibia, how are u?
tuface-haa... yesso nothing dey happen!
xter-i know nothing has happened, i'm asking how are u?
tuface-bros ehe somtin dey happen,and u know wetin happen?
xter-no
tuface-can i grant dis interview in pidgin u know your friend no too speak english
xter-oh ok no problem u should have said dat earlier,not everybody can speak english (note:check out for federico on naijapals)
tuface-oh bros thank u i'm afraid u won't let me, u can go on with your questions
xter-mr tuface why did u decide to part with kennis music
tuface-bros he no easy at all !u know say the egbons na ijebu dem dey stingy pass vulture,b4 i reach there na leg i dey leg but since i buy navigator den just fashy me and den dey use hummer.....abi who no like hummer?
xter-ok u probably left bcos u felt cheated right?
tuface-no be so my bros many things i no go like to disclose right here
xter-ok! good your personal life has been some kind contrversial lately,u were alleged to have put 4 ladiesin the family way how true is that?
tuface-u goofed!
xter-how?
tuface-ok u said i put 4 in the family way that one na big lie,bcos most of this girl don born one or two pikin b4 i jam dem.....so  by that they are already in the family way.....and to make it clear bros shey u dey feel me?i no go marry anyone among those girl dem be real ashana
xter-ok sir it was also said that u like sex so much
tuface-yesso very well even u bros!....who no like am even baba like he pansh him pikin wife................hmmm but make i tell u the fact,no be say i just like am;na my doctor tell me say na exercise...na him talk say he good for body long life and every other
xter-like what sir?
tuface-he say make i dey drink plenty water,he say that one too good and i confirm am from funmi iyanda and omotola jalade too....dem say water good for body
xter-and u have been drinking more water now
tuface-ha ha ha always but sometime water go dey very bitter for my mouth i go just drink beer at least na water den take do am........as a matter of fact i drink more beer than water just about 8 cartons a day...........................abi dat one too much for a beginner like me?
xter-no no no not too much at all, and sir how do u realx sir
tuface-relax? ha u mean relax? u phyuk up i no dey relax at all ooh but in the evening if i no dey house and i wan cool down i go just find chololate,shack just to get a good sleep
xter-sir u mean real chocoate?
tuface-u phyuk up again na igbo i dey talk and if i wan relax on a sunday if i no get show na set i dey play..........shey u know wetin i mean by set?
xter-no sir!
tuface-ok na 5 a side football na central midfield i dey play na him make some of my paddy dey call me michael essien
xter-thank u very much sir its a pleasure! bye sir


Posted: at 30-07-2009 07:02 AM (14 years ago) | Addicted Hero
- Sheenor at 30-07-2009 08:14 AM (14 years ago)
(m)
rofl

Posted: at 30-07-2009 08:14 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Gbravo at 30-07-2009 11:21 AM (14 years ago)
(m)
isokuso
Posted: at 30-07-2009 11:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Agatex at 30-07-2009 11:35 AM (14 years ago)
(f)
sighhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh no make sense
Posted: at 30-07-2009 11:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gbravo at 30-07-2009 12:04 PM (14 years ago)
(m)
Tell am
Posted: at 30-07-2009 12:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 30-07-2009 05:31 PM (14 years ago)
(m)
@Xter I no sure say you eat today

Posted: at 30-07-2009 05:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 30-07-2009 06:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: teeco on 30-07-2009 05:31 PM
@Xter I no sure say you eat today
i don chop now....even if na kuli-kuli

Posted: at 30-07-2009 06:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toinsauller at 30-07-2009 09:18 PM (14 years ago)
(m)
Long thing Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 30-07-2009 09:18 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Nest2Nice at 30-07-2009 10:16 PM (14 years ago)
(m)
E no easy,9z initiative.....kip it work
Posted: at 30-07-2009 10:16 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- xter at 30-07-2009 11:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Nest2Nice on 30-07-2009 10:16 PM
E no easy,9z initiative.....kip it work
cool man thanx

Posted: at 30-07-2009 11:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- melody7 at 31-07-2009 10:15 AM (14 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 31-07-2009 10:15 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Gbravo at 31-07-2009 10:22 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: melody7 on 31-07-2009 10:15 AM
Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
they gum your mouth you must pass comment,even thou na ABC.
Posted: at 31-07-2009 10:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 31-07-2009 10:35 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Gbravo on 31-07-2009 10:22 AM
Quote from: melody7 on 31-07-2009 10:15 AM
Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
they gum your mouth you must pass comment,even thou na ABC.
hahah Grin

Posted: at 31-07-2009 10:35 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Gbravo at 31-07-2009 10:46 AM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin @least she can even play melody 1 4 us since she has up 7. Grin Grin
Posted: at 31-07-2009 10:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- melody7 at 31-07-2009 10:52 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Gbravo on 31-07-2009 10:46 AM
Grin Grin Grin @least she can even play melody 1 4 us since she has up 7. Grin Grin
b4 nko? my mouth no go gum again? no worry i go play melody for u from 1 to 7. just listen well.
Posted: at 31-07-2009 10:52 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 31-07-2009 10:55 AM (14 years ago)
(m)
listening

Posted: at 31-07-2009 10:55 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- melody7 at 31-07-2009 10:58 AM (14 years ago)
(f)
still listening? d song don finish na Grin Grin
Posted: at 31-07-2009 10:58 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Gbravo at 31-07-2009 11:01 AM (14 years ago)
(m)
se na fuji or juju melody u play and when?
Posted: at 31-07-2009 11:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- melody7 at 31-07-2009 11:05 AM (14 years ago)
(f)
i play both oo. infact d music dey sound like ur name gbra.........vo..vo...vo!!!!!!
Posted: at 31-07-2009 11:05 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 31-07-2009 11:07 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: melody7 on 31-07-2009 11:05 AM
i play both oo. infact d music dey sound like ur name gbra.........vo..vo...vo!!!!!!
Grin Grin Grin
surely, thats a juju melody... sounds like voodoo.....  Grin
Posted: at 31-07-2009 11:07 AM (14 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 18