let me take u back
Share on NP
u know dos day for school, u go see people for front seat go dey form sabi sabi but na we wey dey back be the sharp brainz. u knw me rene, oyez, ty,ramadan,yomi, mystangle,shanigue we dey seat for back stone people for front paper and na we dey realy understand but people like oluchi,queen