am very sorry f
Share on NP
bcos say i no dey speak better grammar for here,e know say na night school i go anyhow i speak am mek una take am like dat oyibo na borrowed language mek una no vex ooo,anybody wey i offend mek that person forgive anybody wey i misoffend mek we carry go. shebi opposite of offend na misoffend?yes