Surprise!
Share on NP
Surprise!! Surprise!!! wen some persons come online to begin to dey missyarn, d tin dey really dey sopa si rice me am serious ,i still can' t get it. hmmm oyinbo, i beg my sch teacher die wen i report 2 start sch wetin sef? hanhan? please abeg make una try make dis site an enjoyable one, abi