Most ugliest on Naijapals
Share on NP
No be today, i don see people don dey yeye dem self for this place say who fine pass abi who hot pass, oya me i don land sef, Who ugly pass for this Naijapals - I nominate: Natureson ruchelopaz swagga yewande Khadijat Zeerowbadman Miclove Herre (but you try you hold man u well well) Demo