Models no dey fine
Share on NP
You go see the way dem go worwor like winch, com dry like stockfish, yet dem go dey claim say dem be model. nowadays girls don get excuse, any dry worwor girl wey u see now go say she be model, infact na fat girls dey fine pass nowadays. na lie?