Cash rules women.
Share on NP
Wetin una want make I write for here. Okay let' s make it interesting. Women to much like money. If u no get money, ur wife or girl friend go the fight u. If u get money she go the ' darling/my dear/sweet heart/sugar/ honey/Molotov cocktail/bomb/plenty plenty things. If u no get money, my guy forget about women go look for money. That time u no need to talk, at all. U go just d bone inside ur jeep. The chikalas go just the cut u eye anyhow. Dem go the come anytime wen dem see u. Am ta