Timaya - timaya timaya (With Lyrics)

timaya timaya

classical hitsong from Nigerian artiste timaya

INTRO
ya ya ya ya ya (x3)
Are your ready

CHORUS
They call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
I say mama them know [mama them know]
I say papa them know [papa them know]
I say no time oh
for anybody oh
Well, I say mama them eh
papa them eh
I say no time oh
say no time oh
For anybody oh

VERSE 1
Timaya na my name
Bad belle people them dey ashamed
Them think say I no go make am oh
but now, na them dey shame oh
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

HOOK
I say mama them know
say mama them know
say papa them know
Thats why

REPEAT CHORUS

VERSE 2
When I say Timaya na my name
Wine and Brandy no be same
Everywhere I go them dey shout my name
Say God don bless me
I no dey claim oh - eh ah
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


VERSE 3
Make una see the bad bad people
wey want to use
Them think say them fit just sit
we down and try to confuse us
Make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo
Well I say make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.2/5 average , 32 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (47)

I like this music

Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

TeeBoss ft streetunes
Men dey
by TeeBoss ft streetunes

Zedon Mulla
Win or Lose
by Zedon Mulla

Zedon Mulla
Star
by Zedon Mulla

Zedon Mulla
INU
by Zedon Mulla

TeeBoss
Men dey
by TeeBoss

Featured Songs

Senape Love Vivian Galaxy
Senape Love

Vivian Galaxy
Mo dupe Ulafala
Mo dupe

Ulafala
E DAY PAY Lil-keff
E DAY PAY

Lil-keff
Blessing too much Vivian Galaxy
Blessing too much

Vivian Galaxy
Steady vybz 2klefbalo
Steady vybz

2klefbalo
Mama Vivian Galaxy
Mama

Vivian Galaxy
See more