Vivian Galaxy - Put Ring on the Finger (With Lyrics)

Put Ring on the Finger

Put Ring on the Finger is a unique song that encourage couples to spice up their relationships so as to gain deeper affections that would push them to take the necessary steps to solidify their love.
PUT RING ON THE FINGER is a song you
can't just help but love


PUT RING ON THE FINGER LYRICS
Baby me I love you
No one else above you
Nobody can match the love wey me I get for you
Ya ya ya ya
Baby me I love you
No one else above you
Nobody can match the love wey me I get for you
It's Vivian Galaxy

I love you I love you for where na to carry me dey chopulate you know
Every time give me another year
Oga put ring on the Finger or I go
I love you I love you one chance
I miss you I miss you one chance
I need you I need you
Oga put ring on the Finger or I go

You are my one and only for where
I want to marry you oya
Every time give me another year
oga put ring on the Finger or I go
Every time story story story
Mister story story story
Every time give me another year
oga put ring on the finger or I go

This year no go pass me by
See my time dey pass dey go
You dey block way for the right guy
Say your mind now make I know
This year no go pass me by
See my time dey pass dey go
You dey block way for the right guy
Say your mind now make I know

I love you I love you for where na to carry me dey chopulate you know
Every time give me another year
Oga put ring on the Finger or I go
I love you I love you one chance
I miss you I miss you one chance
I need you I need you
Oga put ring on the Finger or I go

I love you I love you for where na to carry me dey chopulate you know
Every time give me another year
Oga put ring on the Finger or I go
I love you I love you one chance
I miss you I miss you one chance
I need you I need you
Oga put ring on the Finger or I go

You don see osho free
you dey chop dey go
Do I look like Santa
All the mouth you dey make
But nothing to show
Wetin you get na canter
All my friends don born finish
But you just dey waste my time ogini
Inodu na achughari ndi iru fanta
Nnodu na agba so alanta

This year no go pass me by
See my time dey pass dey go
You dey block way for the right guy
Say your mind now make I know
This year no go pass me by
See my time dey pass dey go
You dey block way for the right guy
Say your mind now make I know

I love you I love you for where na to carry me dey chopulate you know
Every time give me another year
Oga put ring on the Finger or I go
I love you I love you one chance
I miss you I miss you one chance
I need you I need you
Oga put ring on the Finger or I go

Yea yea yea yeah oga orugo kwa o
Oga yea yea yea yeah oga to put the ring o
Oga yea yea yea oga yeah oga na today oo
Oga yea yea yea yea oga
Put ring on the Finger or I go

Watch Put Ring on the Finger Music Video By Vivian Galaxy

Please pause audio player above before playing video below:
Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Mon, 12 Aug 2024 05:06:41 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (1)

I like this music

Related

senape love
by Vivian Galaxy


blessing too much
by Vivian Galaxy


mama
by Vivian Galaxy


iyogo
by Vivian Galaxy


no kill yourself
by Vivian Galaxy


action movie
by Vivian Galaxy


nenu bedi
by Vivian Galaxy


worlds best couple
by Vivian Galaxy


pom pom
by Vivian Galaxy


end
by Vivian Galaxy ft Zilarious


Top Songs

Lil-keff
Black and white
by Lil-keff

Prince O 042
Don’t Spray Naira!
by Prince O 042

LEEBRA
Unstoppable
by LEEBRA

Zedon Mulla
Win or Lose
by Zedon Mulla

Prince O 042
Me again the World Rebirth
by Prince O 042

Zedon Mulla
Star
by Zedon Mulla

Zedon Mulla
INU
by Zedon Mulla

TeeBoss
Men dey
by TeeBoss

Leebra
Unstoppable
by Leebra

Featured Songs

Senape Love Vivian Galaxy
Senape Love

Vivian Galaxy
Mo dupe Ulafala
Mo dupe

Ulafala
E DAY PAY Lil-keff
E DAY PAY

Lil-keff
Blessing too much Vivian Galaxy
Blessing too much

Vivian Galaxy
Steady vybz 2klefbalo
Steady vybz

2klefbalo
Mama Vivian Galaxy
Mama

Vivian Galaxy
See more