Adekunle Gold & Zinoleesky - Party No Dey Stop Lyrics (With Lyrics)

2408 plays
Party No Dey Stop Lyrics

*Inaudible melodies*
It’s kel-p vibes
I’m not moved by what I see
I know who I be, I just want my peace
Make money eh
I go get everything I need
In my own timing
Ko ni koja mi
Ko ni delay
So many people deny
Oluwa don co-sign
Can’t believe this is my life
Everything come align
They looking me so surprised
Sho’mode lo dun bayi
I know it’s hurting your pride
Believe me I don’t mind
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending, like it’s nothing
See me I no dey worry ’cause Oluwa don co-sign me
I no dey put mind for wetin no concern me
Kind of slow but I’m always on timing, ahn
See my eyes don see many thing ti mi o gbadura f’ota mi
If you still dey hate, you need therapy
Good vibes, no bad energy, oh, ahn, yeah
Aje, ti n ba jade tan
Aya won a ja
Ti n ba ti fe mule na banger
Me wey I don high on paraga
How I go get time for wahala?
Find one girl wey fine like Rihanna
Spending like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original not made in China
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty Spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty Spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)
*Inaudible melodies*
Adekunle Gold
Oro aye mi ko ma le
Ma lo Cali or Paris
Go again another day
Zinoleesky
Kilo fe, Richard Millie or Patek?
Wo currency lowo mi
The real shit no fugazzi, no fugazzi
In da club, turn it up (Turn it up)
Oluwe mawe, oluwe mawe oh
Oluwe mawe
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 15 Mar 2023 06:39:28 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

Top Songs

Lil Kesh
Good Bad Boy (Song)
by Lil Kesh
Played 885 times

Gabriel Clinton
Let Them Know
by Gabriel Clinton
Played 222 times

Vicky Fresh
W.T.B.D [ When The Beat Drop ]
by Vicky Fresh
Played 85 times

Kenny Johnson
Awesome God
by Kenny Johnson
Played 5 times

Lydia Arica
Baddie (Prod. By Klasickvibez)
by Lydia Arica
Played 4 times

Dj Love Proverb ft Asake
Dull AfroDrill Refix
by Dj Love Proverb ft Asake
Played 3 times

Libianca ft Itizjayr
People Refix (mixed by Klasickvibez)
by Libianca ft Itizjayr
Played 3 times

ItizJayr
Oh My Father (Prod. By Klassickvibez)
by ItizJayr
Played 2 times

Scottie jhay
Hope never die
by Scottie jhay
Played 1 times

Scottie jhay
Hope never die
by Scottie jhay
Played 1 times

Featured Songs

WaZoBia Paya Ft Limelight
WaZoBia

Paya Ft Limelight
Party No Dey Stop Lyrics Adekunle Gold & Zinoleesky
Party No Dey Stop Lyrics

Adekunle Gold & Zinoleesky
Ara (Gen Gen Tin) Bella Shmurda –
Ara (Gen Gen Tin)

Bella Shmurda –
Omo Ologo Zlatan
Omo Ologo

Zlatan
Omnipotent GOD Mr DDavid
Omnipotent GOD

Mr DDavid
See more