DJ Tunez x Wizkid x Omah Lay x Adekunle Gold - PAMI (With Lyrics)

PAMI

Could this be the collaboration of the year? Wizkid and Adekunle Gold have teamed up for this monster track which also includes DJ Tunez and Omah Lay. The song has been trending since it was released last night. Any song that has Wizkid on it is usually a banger and this is no exceptio. Enjoy.

LYRICS

Pami ehh
Pami wowuu oh

Chorus – Omah Lay
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm
Because me I no get time, pami oh hm hmm,
Baby don’t kill my vibe, pami oh

Verse 1 – Wizkid
Shey we go make am till the morning?
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (mo gbe o)
If you do am make we surfree now
Cos all my money I go give titi lai lai, a ma shaye oh
(mo gbe o, woowuwoh)

Ebelebe oh, (woowuwoh)
Say your love is so insane oh, (woowuwoh)
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey crase oh
Baby girl for you I mad all the time oh,
Dem no fit quench our flame oh
I’m now free to let you know say,
Say na you I want and I’m loving the things that you dey make me do now
Go shawty, don’t treat me like a fool now, oh baby
Baby girl I don be you now, go shawty oh,
Na me be one for you now,
Say every morning, every night, everyday, oh my baby

Chorus
Pami oh, pami, pami, pami
O fe pami oh, pami, pami oh, Pami,
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh

Verse 2 – Adekunle Gold
Mesaynosayno
Somebody call the po-po, (po-po)
I want to report a murder case, (murder)
Somebody call the po-po on my baby oh,
One man down on the love highway
(oh no)

Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh,
Look what you done to me,
Look what you done to me oh why, oh why
Somebody call the po-po, (po-po)
This love e go make me commit oh,
My baby, do me tender olomi oh

Chorus
Pami oh, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami oh, pami oh, Pami,
(AG baby is your baby)
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh

Verse 3 – Omah Lay
Girl Your love turning overdose,
One shot only I have to go,
I get high when my life is slow
Cos up there it just feels like home
Everywhere marama oh,
No time to check calendar,
No time, you can’t kill my vibe oh,
You can’t kill my vibeee ohhhh

Outro
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm
Because me I no get time, pami oh,
Baby don’t kill my vibe, pami oh

DJ Tunez x Wizkid, Adekunle Gold, Omah Lay – “Pami Lyrics”

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Fri, 14 Aug 2020 07:34:57 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

escape to brazil: unlock endless opportunities!
by GMTLifestyle X Piece of My Heart (Wizkid)


idg
by ASA Ft. Wizkid


mmm
by DJ Tunez ft. MohBad, Rexxie (Making More Money)


require
by DJ Tunez ft. Olamide


consider ii
by Del B x Wizkid, Flavour x Walshy Fire x Kes


cool me down
by DJ Tunez x Wizkid


green light
by Zingah ft. Wizkid


escape
by Wizkid ft. Akon


opo
by 2baba ft. Wizkid


shayo
by Ceeza Milli ft. Wizkid


Top Songs

Brokelly
Commando
by Brokelly

Jonspear
Achikopelowoicho
by Jonspear

Softboyomologo
Okpe Kingdom (walele)
by Softboyomologo

Edisco lala
Ete Ama Nam
by Edisco lala

Chapter
Your love
by Chapter

YakC

Mr. O the Hip Hop Teacher
I ' got the Ninja-Itis
by Mr. O the Hip Hop Teacher

Charis Mac
Mumu Love
by Charis Mac

Chapter
Your Love
by Chapter

Balon Rocop
Bajsjsjjkjskjdkjskdfd
by Balon Rocop

Featured Songs

No kill yourself Vivian Galaxy
No kill yourself

Vivian Galaxy
More Dr.Flezzy X Muno, KD & TimeLess Timer
More

Dr.Flezzy X Muno, KD & TimeLess Timer
Girl Cash Bee
Girl

Cash Bee
Alaye King Koko
Alaye

King Koko
Superstar rise Lil Gaga
Superstar rise

Lil Gaga
THE DENQUEST Dr.Flezzy
THE DENQUEST

Dr.Flezzy
See more