Lil Max ft OluwaXson - Omo Ope (With Lyrics)

Omo Ope

New banger alert from Lil Max ft OluwaXson.

After much anticipation from fans about his forthcoming single, Lil Max surprises everyone by collaborating with OluwaXson on Omo Ope.

Longtime friends and music colleagues, Lil Max discusses days leading to God making a way in this track, which is projected to top local charts and reestablish his presence on the Nigerian music scene

Download, Enjoy and Share the Omo Ope Vibes.


Omo Ope- Lil Max ft OluwaXson lyrics


Eh oh lilmax gangan
Oh lilmax gangan
Oh Exson gangan…..oh Exson gan-an
Oh Exson gangan

Omo ope was born in 1990’s
Omo ope lo primary and secundary
Omo ope don dey fail all the time
Kia Kia Omo ope don give up on education
He say mama I no go school again
Mama say if you fall you go rise again
Oh mama pray for me oh mama pray for me ehh hii eh hii

Omo mi ma lo oo ma lo oo Omo ope ma lo oo yea
Omo ope enter the street o
Omo ope sise he buy lappy ooo
Malo o Malo oo mama say ma lo oh oh yea
Omo ope enter the street o
Omo ope sise he buy lappy ooo

Huzzle kin le rowo mudele
Mummy and daddy gan n be Nile
Kin rowo mudele na my prayer
But my friend wey know way no sabi show me short cut
Na grace na grace dem dey shout oo…..
Omo ope sise for 6 months kogbakobo
Extra way I go take ham I no fit quit huzzle for mummy ye hii ye

Mama say Malo o Malo o omo mi ma lo oo yea
Omo ope enter the street o
Omo ope sise he buy lappy ooo

Mama say Malo Malo oh
Xson Malo oh oh
Ode magbera uh oh (yeah yeah)
Omo ope no get time for one talk and pass
Me i wan make money for mama and kids
Cux i be on the road since 2016 no joy
Hoping for better life
Me i get pple wey dey try for me oh
Me i don meet pple wey Wan backstabbed me
But ino give up Moma Jara mhi oh
Make my turn come nah Hin go ginger me oh

Omo mi ma lo oo ma lo oo Omo ope ma lo oo yea
Omo ope enter the street o
Omo ope sise he buy lappy ooo
Malo o Malo oo mama say ma lo oh oh yea
Omo ope enter the street o
Omo ope sise he buy lappy ooo

Omo ope ti gbowo ope money don dey
BIGi bag everywhere poverty tey tey
Mama don dey pray for me……
Poverty don turn story
Normal normal he go happen
But when the trial make he no pash mi
En Omo mi ma lo o
But bad guy ti gbera eh eh

Malo o Malo oo mama say ma lo oh oh yea
Omo ope enter the street o
Omo ope sise he buy lappy o

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sat, 26 Mar 2022 13:45:29 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

Top Songs

Zedon Mulla
Win or Lose
by Zedon Mulla

Lil-keff
Black and white
by Lil-keff

Zedon Mulla
Star
by Zedon Mulla

Zedon Mulla
INU
by Zedon Mulla

TeeBoss
Men dey
by TeeBoss

Featured Songs

Senape Love Vivian Galaxy
Senape Love

Vivian Galaxy
Mo dupe Ulafala
Mo dupe

Ulafala
E DAY PAY Lil-keff
E DAY PAY

Lil-keff
Blessing too much Vivian Galaxy
Blessing too much

Vivian Galaxy
Steady vybz 2klefbalo
Steady vybz

2klefbalo
Mama Vivian Galaxy
Mama

Vivian Galaxy
See more