Man De Kind - Oga (With Lyrics)

Oga

They call me man de kind...
See this life is very hard sometimes i feel like i wan run away
Mandekind i no fit shout wetin i see me i no fit to say
Even if people nede rate me hay, shay you be my brother
Tell me why you come dey hate me hay, mummy say, you be my brother
Make you no kill me hay Oga
Free me oh Oga.... (....x4)
If a lazy man work and a lazy man chop (and a lazy man chop) e go be bigi man
And the bigi man chop in a bigi man pot (yeah yeah..)
Why you come dey fine fault when you suppose fine joy (fine joy), senior man
Make a brother man joy be another man joy (joy joy yeah joy)
Don't stand alone and be gazing when you suppose follow chop the blessing (follow chop the blessing)
Shay na you be my person why you no go follow chop the blessing.
Don't stand alone and be gazing (ehe) when you suppose follow chop the blessing (follow chop the blessing)
Shay na you be my person why you no go follow chop the blessing...
See this life is very hard sometimes i feel like i wan run away (like i wan run away)
Mandekind i no fit shout wetin i see me i no fit to say
Even if people nede rate me hay, shay you be my brother (hay..)
Tell me why you come dey hate me hay, mummy say, you be my brother
Make you no kill me hay Oga (oga...)
Free me oh Oga (oga...)....×4

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sun, 03 Jul 2022 18:49:21 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 2 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

Top Songs

bankey Boy
Bazuka
by bankey Boy

Lil-keff X Polo G
Winning
by Lil-keff X Polo G

Lucky G lizzy
Believe me
by Lucky G lizzy

Stainlez ijo
Kanya woman
by Stainlez ijo

Featured Songs

Jerry Vivian Galaxy
Jerry

Vivian Galaxy
Poison TBFlex
Poison

TBFlex
Give it to me Vivian Galaxy
Give it to me

Vivian Galaxy
Low Key Onpoint Tk X JayKay
Low Key

Onpoint Tk X JayKay
In The Morning Onpoint Tk
In The Morning

Onpoint Tk
Forever Vivian Galaxy
Forever

Vivian Galaxy
See more