Psquare - OMG! Free Me (With Lyrics)

OMG! Free Me

Today is Psquare's birthday and to celebrate it for their super fans they decided to release a super dope track called OMG! Free Me, trust me its nothing like the Terry G free me, its hot and banging, listen, enjoy, share and download

====LYRICS =======

Oh my God oh x2
Dem dey dey speculate
Oya free me now

Verse
Wen we come around
we dey shut dem city down
We dey rock and boogey down
We dey pop champagne
Nd we no dey drown oh
Why dey dey frown
Why u dey frown
Wen we dey ur town
Why b say u no dey look around
Den u go know say no be mouth oh
Oh my God oh x2
Dem say we dey jazz oh X2
Some people dey mad oh
say na juju we dey add oh (we dey add oh)
Na d collabo
Wey we dey do
With our God oh
na hin dey yakata
Dey work oh
Nobi today x2
Hook
Dem dey hide
Like Ray Charles
Some of dey wonder
Like Steven Wonder
How we dey glad x2
No b man oh x2
Na God eh x3
Free me now
Chorus
Oya make u free me
Free me
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)

Verse
Why u dey analyze
Why u dey vex and criticise
Na ma time
I dey utilize
We dey make my account dey arise
If u sit down dere dey look oh
Ur bank alert go dey minimize oh
Nd if u won wear ma shoes oh
Unwanu Check am out
Whether na ur size oh
Oh my God oh x2
Dem say we dey jazz oh X2
Some people dey mad oh
say na juju we dey add oh
Na the collabo
Wey we dey do
With our God oh
na hin dey yakata
Dey work oh
Nobi today x2
Hook
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dem dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad (dey glad)
No b man oh x2
Na God ehx2
Free me now
Chorus
Oya make u free me
Free me x2
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)
Oh my God oh x2
Dem dey dey speculate
Oya free me now
Oh my God oh x2;
Dem dey dey speculate
Hook
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dem dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad (dey glad)
No b man oh x2
Na God eh x2
Free me now
[Chorus x2]
Oya make u free me
Free me x2
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 02 Sep 2015 17:17:26 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 2 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (5)

I like this music

Related

oga
by Rudeboy Psquare


why
by TUPEE FT PSQUARE


victory
by holy power ft psquare


chizoba
by Rudeboy (Psquare)


zombie
by Mr. P (Psquare) ft. Simi


penalty dance
by Mr. P (Psquare) ft DJ Switch



ebeano (internationally)
by Mr. P (Peter Psquare)


ifai
by Rudeboy (Psquare)


my way
by Mr. P (Peter of Psquare)


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Lil-keff
Iyawo Mi
by Lil-keff

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

YAF ft Pastor Obatomi

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

OLUSON
GOD IS FAITHFUL
by OLUSON

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy