DJ Neptune x Joeboy x Laycon - Nobody Laycon Remix (With Lyrics)

Nobody Laycon Remix

DJ Neptune has linked with the recent Big Brother Naija winner, Laycon on the remix of his hit song, "Nobody" - which also features Joe Boy. Enjoy the song below:

LYRICS

Intro
Tune in to the king of sounds and blues
Icon!
Greatness!
Conny (Remix) Sir
DJ Neptune
Joe boy pon deck

Laycon – Verse 1
Eh! Charley i’m a bad boy,
But you know the love i go give na the mad one, (mad one)
100% you na fine one
And you know the boy give the life what an Icon

Baby girl (oh yeah) go slow see my eye on eheh
I know you don dey feel my vibe on teyte
Baby i know you be the right one,
And Nobody come close, Nobody nice one

You know say na Conny
No go do you Koni
Bounce bounce gigolo baby take it slowly
Tell me how you want it
Put the booty on me
Hands down you the Best of the best,
The Rest take a rest

Joeboy – Chorus
I don’t wanna hear say
I don’t wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I no go like am if I see you with another man

I don’t wanna hear say
I don’t wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I don’t wanna see you with

Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No
Don’t wanna see you with,
Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No

Joeboy – Verse 2
Wa ba mi loke,
Je ka jeun Soke
Shey o wa Okay?
Abi ki gbe e soke?
(One time)

Omo yen bad o, o pepepe
O re idi, bi shekere
O baby ma shigege
I dey feel you ko file bee,
Ye!

Joeboy – Chorus
I don’t wanna hear say
I don’t wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I no go like am if I see you with another man

I don’t wanna hear say
I don’t wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I don’t wanna see you with

Laycon – Verse 3
Baby girl i really wonna put you on, (On) Tee-Shirt
Shey you go pull up like a hand break?
You know say everything dey very preset
And See my pull out, Hmmm…

Game make you crazy, your booty beauty full o
Her body but you know the girl is cool o
You know me am a King so i rule o
My vibes from the South, Papi Chulo

Baby make i talk true, (talk true)
I put your left to the right and another to the left, like its KungFu
Wifey I like you, and Nobody go do want i wan do
So what you go do?

Joeboy continues Chorus
I don’t wanna see you with
Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No
Don’t wanna see you with,
Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No

Outro
Baddest
Joe, Joe boy pon deck
(Your body bad, and its cute, cute…)
Icon!
DJ Neptune hit me
(Your body bad, and its cute, cute…)
Remix!
Sounds of Neptune..

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Thu, 29 Oct 2020 09:09:10 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

walangolo
by DJ Neptune ft. Mr Eazi x Konshens


cubana
by Joeboy


so bad
by Simi Ft. Joeboy


only fan
by DJ Neptune ft. Lojay x Zlatan


gaza
by DJ Neptune x Patoranking


alcohol
by Joeboy


empty my pocket
by Joeboy


music messiah
by DJ Neptune x Wande Coal


celebration
by Joeboy


jowo
by Jinmi Abduls Ft. Oxlade & Joeboy


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss