Chief Obi ft. Phyno - Na You (With Lyrics)

Na You

Chief Obi ft Phyno Na You Mp3 Download – Having released multiple solid records last year, “Kweku” crooner – Chief Obi, kicks off 2019 with another decent record dubbed “Na You” featuring high profile indigenous Rapper – Phyno.
“Na You” is a mid-tempo new skool highlife love rendition suitable for wedding ceremonies. It is definitely one tune you should add to your playlist ASAP!




Chief Obi ft. Phyno – Na You Lyrics

[Intro]

Skelly on the beat
Okwa Chief Obi o
Eh

[Hook/Chorus]

Na you be the only woman wey dey for my head o
Na you be the only woman wey capture my heart o
If I dey hungry, na your food I wan chop o
Baby, If I dey sick o na you be my nurse o

Oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo
I need your touch o
That your magical touch
Akpata oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo eh
I need your touch o
That your magical touch

[Chief Obi – Verse]

Love is a beautiful thing
Love di uto nunu
O na ato ka sugar
O to ka ka imalamu e
My baby o
Ugebe oyibo
She dey give me overdose

I love o
I love
I love her from her head to her toes
Olobu wa bia zie nu lele o
Afugom nwa m ga nu o
Wetin God join o
Chai…no put asunder
Umunne bikonu o
I don see my wife o
Follow go
Follow me o
Make I marry my love

[Hook/Chorus]

Na you be the only woman wey dey for my head o
Na you be the only woman wey capture my heart o
If I dey hungry, na your food I wan chop o
Baby, If I dey sick o na you be my nurse o

Oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo
I need your touch o
That your magical touch o
Akpata oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo eh
I need your touch o
That your magical touch

[Verse 2 – Phyno]

First day M fulu my baby
Muwa bido gbawa, dosa na show room
Up to this day, anyday wey you no dey my side
Oyi na tum ka azu no nime cold room
Ha
My one and only
I thought I told you
Say……

I be waiting for you all day
And all night
Ji kere bia wa cos it will be a long night
Agba chia Forth night we chop life
And den i follow you
Un guwa nu off light

[Hook/Chorus]

Na you be the only woman wey dey for my head o
Na you be the only woman wey capture my heart o
If I dey hungry, na your food I wan chop o
Baby, If I dey sick o na you be my nurse o

Oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo
I need your touch o
That your magical touch o
Akpata oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo eh
I need your touch o
That your magical touch

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Fri, 08 Mar 2019 13:50:24 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

ojemba
by Phyno Ft. Olamide


pounds dollar
by Yemi Alade Ft. Phyno


new video
by Zoro Ft. Phyno


fada
by Zlatan Ft. Phyno & Flavour


stacks
by Phyno


shamanya
by Phenom ft. Olamide x Phyno


bia
by Phyno


egbon
by Masterkraft x Phyno


for the money
by Phyno Ft. Peruzzi


papa benji
by Basketmouth ft. Phyno x Flavour


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss