Sampe Ozo Akajiofor Igbo - NEXT LEVEL (With Lyrics)

NEXT LEVEL is a powerful Hip-hop Party Jam's written, arranged & sang By Sampe Ozo Akajiofor Igbo.. Produced & Mixed by Smash Beats.. Mastered by Engineer Ini Tom.. @Alstars Protouch
Lyrics....
Don Prince
Sampe
This my life I don see something..
Ononononoo..
CHORUS:..
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
VERSE:..
Eh
Omo you dey sleep _make you wake up..
The boys dey for street _Dem dey chop up..
Omo the goods plenty _Omo e dey Sharp.(Sampe)
See, Omo na person way dey work _Omo e dey chop..
I say the money plenty _Omo e dey there..Eh.
If you owami Jo _I go give you Akoka..Eh
See, I don't know oo _What ta feel, in my brain I don't know..
Everyday, I want to do my things _Some people just dey talk..
Everyday I want to show oo _I don't know what ta kwam..
For the wey wey dey do my brain _my guy I don't know what to kwam..(Sam)
CHORUS:..
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
VERSE:..
Ononoo.
Omoge lage lage.. eah Omoge lage lage..
If you come to Ajagole,..
everything everything shapa bra...
If come to Orire nku..... Ki de.. Everything everything dey hakpa ja................
Make you give me_Make I give you.. Sampe..
Make you take am__Make I take am..
See, I don't know oo everything I see in this life_ e dey give me Joy..
Mama e been tell me say__My sonry you no go suffer..
You go Go__You go Blesss... No harm oh e go hold you back....
Jah jaah oo.. Jah Jah oo Owo kpombe...
CHORUS:..
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
X2...
Drop your comment
Register or login to write a comment Title:Body