Omawumi ft. Kiss Daniel - Me Ke (With Lyrics)

Me Ke

Here is an unexpected collaboration from one of Nigeria’s most talented female acts, Omawumi titled “Me Ke” featuring former embattled G-Worldwide artist, Kiss Daniel. This is one you should have on your playlist. Check on it below and enjoy.

LYRICS:
[Verse 1 – Omawumi]
I see you wondering dey look at me like say I don dey craze “aaa keh oh”
Omo forget I just dey do my own I no dey look face “aaa keh oh”
Some people say she no dey reign again, same people go change their mouth again
The funny thing be say my level now is on another place “aaa keh oh”

[Bridge – Omawumi]
Now I’m stirring down the scrapper
Looking down on all the haters
Papa felicia, I’m not your mate

[Hook/Chorus – Omawumi]
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
A aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se

[Verse 2 – Kiss Daniel]
I hear you’ve been talking my matter
You wey no love me no matter
Never make me run faster than time
Baba, I dey loyal
See I don
Started from the street but the street never control me
Give dem all the hit, but still never do me
No mind me I’m sorry
Mama never thought me
How to be lazy
Now I’m standing on my own
Looking out for all this m–o’s
Gba!!!.. “oh oh oh”
I’m not your mate “mate, mate , mate”

[Hook/Chorus – Kiss Daniel]
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se
A aaa keh oh
Tamgba ko se
Aaa keh oh
Tamgba ko se

[Verse 3 – Omawumi & Kiss Daniel]
Basically, speaking I’m the one to talk and miss
But if I quiet too much you go say my tongue dey miss
My only competition is myself I swear to god
I love to love
But if you shoot na me go stop
Yeye yeye
You see,
Bad man dey kill oh
Everywhere I go dey put the music repeat oh
No be lie
I’m doing good my brother

[Bridge – Omawumi]
Now I’m stirring down the crapper
Looking down on all the haters
Papa felicia, I’m not your mate

[Repeat Hook/Chorus till fade out]

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Tue, 27 Mar 2018 20:27:43 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (1)

I like this music

Related

bullshit
by Omawumi


lituation
by Omawumi x Philkeyz


fvck you cover
by Dave Ft Kiss daniel


without you
by Omawumi


fuck you hausa cover (prd. padrebeats)
by Kofi A. D. S x Kiss Daniel


fvck you.
by Lil pell ft kiss Daniel


fuck you (kiss daniel cover)
by Kunzu ft Kiss Daniel


fuck u
by Kiss Daniel ft Damirex


fvck you (cover)
by Pappi2Kay & kiss Daniel


fvck yu (cover)
by StephenKin & Kiss Daniel


Top Songs

SoftboyOmologo
Akpomiemie
by SoftboyOmologo

bankey Boy
Bazuka
by bankey Boy

Lucky G lizzy
Believe me
by Lucky G lizzy

Stainlez ijo
Kanya woman
by Stainlez ijo

Featured Songs

Jerry Vivian Galaxy
Jerry

Vivian Galaxy
Poison TBFlex
Poison

TBFlex
Give it to me Vivian Galaxy
Give it to me

Vivian Galaxy
Low Key Onpoint Tk X JayKay
Low Key

Onpoint Tk X JayKay
In The Morning Onpoint Tk
In The Morning

Onpoint Tk
Forever Vivian Galaxy
Forever

Vivian Galaxy
See more