Murphydhino - Ma Gbe Sare + Lyrics (With Lyrics)

Ma Gbe Sare + Lyrics

Maj Maj Maj....Major Mix
Ohhh, Ma Gbe E Sare
Pakurumo Baby, Ehn
1,2,3, Hit it
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
Ma Gbe E Sare , Ma Gbe E Sare
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
Dem Like My Song , Everybody Say Dem Like My Song
Dem like My Voice , Everybody Say Dem Like My Voice
Dem Like My Swag , Everybody Say Dem Like My Swag
Emi Na Ni , Murphydhino Emi Na Ni
1,2 Let Go , Put On Your Dancing Shoe Let Us Go
Pakurumo Baby , Egbami Bo Se N Jo
Pakurumo Baby , Ewo Mi Bo Se N Jo
Pakurumo Baby , Ewo Mi Bo Se N Jo
Whine Am Well For Me Nkechi
Whine Am Well For Me Nfoma
Whine Am Well For Me Angela
Whine Am Well For Me Nkechi
Whine Am Well For Me Toyosi
Whine Am Well For Me Nkechi
Whine Am Well For Me Chiamaka
Whine Am Well For Me Chidinmma
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
Ma Gbe E Sare , Ma Gbe E Sare
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
When Am On Sk**k Tin , Everybody Know Say Am On Sk**k Tin
When Am On Sk**k Tin , Everybody Know Say Am On Sk**k Tin
I' m Feeling The Girl, The Way She Dey Whine Am Dey Make Me Dey Craze
I' m On Mountain , The Way She Whine Am Dey Make Me Dey High
I Go Buy For You, Anything You Want , I Go Get For You Eh
I No Go Make You Cry , Everyday And Night I Go Care For You
You Go Be My Boo , Even Though I No Be Tinubu eh
I Go Marry You Ha , Omo Mofeku
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
Ma Gbe E Sare , Ma Gbe E Sare
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
Repeat Chorus
Whine Am Well For Me Nkechi
Whine Am Well For Me Nfoma
Whine Am Well For Me Angela
Whine Am Well For Me Nkechi
Whine Am Well For Me Toyosi
Whine Am Well For Me Nkechi
Whine Am Well For Me Chiamaka
Whine Am Well For Me Chidinmma
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
Ma Gbe E Sare , Ma Gbe E Sare
Ma Gbe E Sare , Sare, Sare
Repeat Chorus
Oh oh Yeah Yeah
Ma Gbe E Sare
Whine Am Well For
Whine Am Well For
Whine Am Well For Me
Shake Am Gan For Me Oo
Twist Am For Me Oo
Whine Am Well For Me
Whine Am Well For Me
Pakurumo Baby Eh
Pakurumo Baby
Egbami Bo Se N Jo Jo Jo Jo Jo
Compose By Murphydhino

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Tue, 04 Feb 2014 01:13:48 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (1)

I like this music

Related

psychologically
by Kaka Murphydhino


blessed jonzing
by Kaka Murphydhino


the journey
by Kaka Murphydhino


ori mi part 2
by Kaka Murphydhino


odun yi (this year)
by Kaka Murphydhino


egbeleseke
by Murphydhino


ile eleru
by Murphydhino


inside my campus
by Murphydhino


awa n gbadun
by Murphydhino


sweet jonzing
by Murphydhino


Top Songs

Featured Songs

OLUWA TO LE MOUTHPIECE LORUKOMI
OLUWA TO LE

MOUTHPIECE LORUKOMI
ELLE BLAC P & POPULAR
ELLE

BLAC P & POPULAR
Destiny Opeyemi Paul
Destiny

Opeyemi Paul
Acholokwu Ezeocha ft Prince odumodu
Acholokwu

Ezeocha ft Prince odumodu
See more