Kween - Jebele (With Lyrics)

Jebele

Jebele jebele

VERSE 1
She called the house today
telling me this, telling me that
where you both slept last night
Boy you know that ain't right
She said your love's getting stronger
but I can't hold much longer
na you dey put asunder
I just can't help but wonder
honey mo
gini ka n mere gi
esigwa yin mo
Tell me what I've done wrong
can you give me one reason
just only one reason
I just might let you be

HOOK
Cos i no fit hold your handie o
I no fit tie your leg
I no fit pluck your eyes o
E no make sense abeg
If today I lose you
dem no make you for me
If I'm supposed to have you
nobody fit take you from me
So I say

CHORUS
Jebele jebele (2x)
make you dey go [Jebele jebele]
I no do again o [Jebele jebele]
If you dey chop dey go [jebele jebele]
Na today e finish [Jebele jebele]
Leave me alone [jebele jebele]
Your monkey don get belle

Verse 2
Yes i called her a monkey
She jumps on men like a junkie
You chose to be with her
and thats so sad
am going back to my dad
you were all I had
You broke my heart in two
and thats so sad
honey mo
gini ka n mere gi
oriaku mo
Tell what I've done wrong
can you give me one reason
just only one reason
I just might let you be

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

BRIDGE
Boy I've made up my mind
cos this time you really stepped out of line
and I no fit waste my time [I no fit waste my time]
I don't think I can still spend my life with you

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

Make u go your way
Make I do my thing
Soilder go, soilder come, Haha
Wetin you fit do I fit do better, Ha
Shayo na bassssssssssss

REPEAT CHORUS (till fade)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Fri, 01 Aug 2008 00:59:57 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.8/5 average , 8 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (9)

I like this music

Related

vibes
by TYG_Khalizzy x Future boi_ kweenzy


jealous me_by kweenlizzy
by KWEEN LIZZY


kele ya
by KWEEN LIZZY


wanna love you
by Kween


gbo ohun
by Kween


u no go know
by Kween


ready
by Kween


jowobiko
by Kween


Top Songs

Youth Alive Fellowship Area59 ft Pastor Obatomi
GODSPOWERPROJECT Presents: YAF Area59 in Word Explorers Forum- April Edition
by Youth Alive Fellowship Area59 ft Pastor Obatomi

Emmyk4
LOML
by Emmyk4

3RIPLE J FT FIND THEM
KEDEI
by 3RIPLE J FT FIND THEM

St3t Rose
St3t Rose - Ayo (Joy)
by St3t Rose

St3t Rose
St3t Rose - My Life
by St3t Rose

Lil-keff
Iyawo Mi
by Lil-keff

OLUSON
GOD IS FAITHFUL
by OLUSON

LilCool Blaze SNR
My Guyz
by LilCool Blaze SNR

SABI SABI
People bad
by SABI SABI