S paddy (King paddy) - Hustle247 (With Lyrics)

Hustle247

Intro
Oh naah!
Verse 1
Depend on man make u failour
Problem comes demma run off
So make I tell u my gee no back off
You dey feel me so,say your hustle no go go in vain o you go make your mama proud o oh ai
HOOK
Cos sometimes hustle pay right
Sometimes hustle dey rough
I no send oh cos I gat niggaz wey dey live large,I gat niggaz wey dey turn up,we living life ina party yo
CHORUS
Na who the de best eyo
Ewo! I be the best best
Your mama be the best eyo
Ewo! She be the best best
King paddy na your mentor o
Ewo! I be your ment ment
When I come I be VIP
Ewo! Call me number 1
I be number 1
Verse 2
247 man dey hustle
Man no job but still bubble
But we still pray you
Better stand up for your future go get a life make u hustle or u get starve o
For this life wey we dey so,pikin sef e don know say our government bad o badman no fit cho...op oh ai
HOOK
Cos sometimes hustle pay right
Sometimes hustle dey rough
I no send oh cos I gat niggaz wey dey live large,I gat niggaz wey dey turn up,we living life ina party yo
CHORUS
Verse 3
My my my mission to gather boys wey bubble
Me I no come here to gather boys wey dey fuck up ai!
Shey u wan know me shey u wan know where I come from ah
Ah be naija boy,boy from langtang with tha brand new style,shey be u dey talk say my voice no street,gimme ginger make I give u lamba o ai
Hook
Cos sometimes hustle pay right
Sometimes hustle dey rough
I no send oh cos I gat niggaz wey dey live large,I gat niggaz wey dey turn up,we living life ina party yo
Chorus till down

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sun, 07 Feb 2021 23:59:47 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

Top Songs

Vivian Galaxy
Jerry
by Vivian Galaxy

SoftboyOmologo
Akpomiemie
by SoftboyOmologo

Stainlez ijo
NWA MMA ( My love)
by Stainlez ijo

Stainlez ijo
Kanya woman
by Stainlez ijo

bankey Boy
Bazuka
by bankey Boy

Featured Songs

Jerry Vivian Galaxy
Jerry

Vivian Galaxy
Poison TBFlex
Poison

TBFlex
Give it to me Vivian Galaxy
Give it to me

Vivian Galaxy
Low Key Onpoint Tk X JayKay
Low Key

Onpoint Tk X JayKay
In The Morning Onpoint Tk
In The Morning

Onpoint Tk
Forever Vivian Galaxy
Forever

Vivian Galaxy
See more