Larkim - Holl up! (With Lyrics)

Holl up!

Larkim is back with another smashing tune;following his previous releases "THESE DAYS" and "Bsc" he comes with another controversial song titled Holl up! with mind blowing African sound and lyrical content. Holl up basically tells guys and ladies to take caution before making love "Think am before You Shook Am".
Produced and mixed
Sterryo
Follow on twitter @boy_larkim
Follow on Instagram @Larkimolorin
*Lyrics*
Boy larkim
I get e yarns for all them guys
Abeg e make una dey shine ur eyes
Cut your coat according to your size
No go price wetin you no go buy, ai
No be every girl Na for sex
No be every bress you go press
No be every yanch you go caress
You for take ur time invest in something else
Pre hook: no be joke
But e be like joke
No be joke till e turn to joke
E go shock you say the girlie wey you carry, Na your great grand mammy, ai
Chorus: wait, hollup wait
Wait hollup wait
Wait hollup wait
Wait hollup wait
Think am before you chook am, wait
Verse 2: this Na yarn to all them girls
Tall short fat or dem skinny girls
Pretty pretty pretty girls
Open your head and close your legs
Omoh Na my mind, omo Na freestyle
Omo Na your bakka just dey make man high
Girl I don dey craze,girl I no fit wait
Baby just one taste ahh e ah e
I love you pass my mama ( iro nla)
Na you dey make me marra (iro nla)
Omo mo ti manya (iro nla)
Oya ja wo yara (iro nla o )
Pre hook: no be joke
But e be like joke
No be joke till e turn to joke
To all the guys wey dey deceive
Thunder go fire you ai
Chorus: wait, hollup wait
Wait hollup
Duro na
Wait hollup wait
Wait hollup wait
Think am before you chook am, wait
3rd verse: omo this one Na spiritual something
Omo No go jonze yourself o
larkim larkim larkim
Ma lo palori to ba teri
No ma Sun sun sun sun to ba teni
gbogbo omoge to fe mi lofe fe mi
gbogbo omoge to fe mi lofe fe mi (2ce)
Wait hollup wait (hollup Wait o)
Wait hollup wait (hollup wait o)
Wait hollup wait (hollup Wait o)
Think am before you chook am
Ah ah ah ah eh eh ah

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Thu, 02 Apr 2020 10:57:20 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

these days
by Larkim


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Youth Alive Fellowship Area59 ft Pastor Obatomi
GODSPOWERPROJECT Presents: YAF Area59 in Word Explorers Forum- April Edition
by Youth Alive Fellowship Area59 ft Pastor Obatomi

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Lil-keff
Iyawo Mi
by Lil-keff

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

OLUSON
GOD IS FAITHFUL
by OLUSON

Walog
Volunteer
by Walog

Emmyk4
LOML
by Emmyk4

LilCool Blaze SNR
My Guyz
by LilCool Blaze SNR