2baba x Waje - Frenemies (With Lyrics)

Frenemies

2 Nigerian music veterans, 2baba AKA 2face Idibia teams up with Waje to produce this masterpiece titled "Frenemies" a song was also released by dotman days ago with thesame title, which of these songs does it for you? Enjoy freenemies by Waje and 2baba below:

FULL LYRICS:
2Baba ft. Waje – “Frenemies Lyrics”

[Intro]
Ooooo uuuuhh
Oooo oooo ooo
Yah Yah Yah
Pray For Wisdom
Pray For Strength
Ooooooooo

[Chorus]
Oh Lord Save Me From Frenemies
Make Nothing Come Dey Join Our Destiny
Make Nothing Make Me Deal With Their Fallacies
For My House Oh Or Even If Na Overseas
Oh Lord, Give Me Bazooka
Make I Bomb Them Scatter Them From Area
The Fire Wey Go Follow Them, Na Holy Ghost Fire
My Brother, No Be Small Matter

[Verse 1 – 2Baba]
As I Look Out Through My Window, Me I No Dey See Them
Abi – Them Don Enter House Already, Dey Follow Me Smoke My Kpoli
Oh Lord Na You Go Safe Me

And As I Take Another Step, I Hear Whatever I Hear ,
I Say Who Dey There
Who Go Come Dey Bite Me For Here
Meanwhile Before Na Mosquito I Been Dey Fear
Na Everything Just Dey Suspicious In The Air

I Start To Follow Dem Slowly
Start To Wonder Why Them Won Short Themselves Off From The Glory
I Start To Wonder How Them Know Me
And If You Check Am Well
Them Been Dey Feature For My Story

[Chorus]
Oh Lord Save Me From Frenemies
Make Nothing Come Dey Join Our Destiny
Make Nothing Make Me Deal With Their Fallacies
For My House Oh Or Even If Na Overseas
Oh Lord, Give Me Bazooka
Make I Bomb Them Scatter Them From Area
The Fire Wey Go Follow Them Na Holy Ghost Fire
My Brother, No Be Small Matter

[Verse 2 – Waje]
And If I Do You Wrong Before
If I Table All The Matter On The Floor
Would You Believe Me ,
Ahhh
Would You Forgive Me
Because I Don’t Want To Be Living With No Bad Blood
And To Be Friends With The Person Is Not By Force
I Want To Live My Life Abeg Make You Live Yours
So Make You Carry You Wahala, Make I Carry My Cross
Because, I No Fit Start To Explain Your Problem
Me I Dey My Corner They Maintain My Problems
Negative Energy No Go Ever Help Me Solve Them
Chaiii
See Me See Problem

[Chorus]
Oh Lord Save Me From Frenemies
Make Nothing Come Dey Join Our Destiny
Make Nothing Make Me Deal With Their Fallacies
For My House Oh Or Even If Na Overseas
Oh Lord, Give Me Bazooka
Make I Bomb Them Scatter Them From Area
The Fire Wey Go Follow Them Na Holy Ghost Fire
My Brother, No Be Small Matter

[Bridge – Waje]
Wetin You They Think Before
Wetin Make You Feel Say Them Love You For Sure
Wetin Been Dey Make You Dey Believe Them Before
Ohhh.. Because Their Way No Pure
Na So Them Go Knock On Your Door
They Shine Their Teeth As Dem They Suck On Your Blood
I Say This Now As I Been Talk Am Before
Na Saviour Wey Dey Pure

[Chorus]
Oh Lord Save Me From Frenemies
Make Nothing Come Dey Join Our Destiny
Make Nothing Make Me Deal With Their Fallacies
For My House Oh Or Even If Na Overseas
Oh Lord, Give Me Bazooka
Make I Bomb Them Scatter Them From Area
The Fire Wey Go Follow Them Na Holy Ghost Fire
My Brother, No Be Small Matter

[Outro]
It Richy on Da Beat…..

King 2…Baba

Safe me from Dem Bad Mind.

Watch Frenemies Music Video By 2baba x Waje

Please pause audio player above before playing video below:
Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Thu, 20 Jun 2019 21:27:21 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (1)

I like this music

Related

all day
by Waje ft. Tiwa Savage


lover
by Waje ft. EmmyBlaq


worry me
by DJ Jimmy Jatt x 2Baba x Buju


function
by Maleke Ft. 2baba


opo
by 2baba ft. Wizkid


gobe
by L.A.X Ft 2Baba Idibia


breaking table
by Maleke X 2Baba X Mr Jollof X J Martins X Ayirimama


she is
by Waje ft Omawumi


baecation
by Dbanj x 2baba


azaman
by Slimcase ft. 2Baba, Peruzzi, DJ Neptune, Larry Gaaga


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy