Peruzzi FT. Davido - For Your Pocket (With Lyrics)

For Your Pocket

Goldenboy Entertainment/DMW act Peruzzi unveils his first single since the announcement of his signing under the DMW imprint and it is a remix of his previous single “For Your Pocket” on which he features Davido. The track was produced by Speroach Beatz.

LYRICS:

[Intro]
OBO!! Baddest
Shabba, mad for your body like, Shabba
Gum for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea
Baddest, baby

[Verse 1 – Davido]
You do my heart some kind way
Disobey the rule pass one way
Since I sabi you, I just dey discover your yanch
Shey I be like fool wey you wan play
Me and you mehn we don tey
You been know me when I never get alert
You’re so loveable, I’m in love with you
And I wanna change your life
My money Audible, money fall on you ten times
Mad for your body like

[Hook/Chorus]
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve
Carry your kiss
Make you put your kiss for your pocket
Cos I be humble n—a
I no dey like to buga
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Me I be humble n—a
Me I no dey like to buga
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket

[Bridge]
Shabba, mad for your body like, Shabba
Craze for your body like, Shabba
Me I run for your body like, Yea
Shabba, mad for your body like, Shabba
Run for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea

[Verse 2 – Perruzi]
Shorty give me love like a love ray
She do me love like a one way
Shorty say she don’t wanna discover my heart
So so so, She do me right in a wrong way
Shorty run my heart like a runaway
Make a man wanna recover my heart
Indescribable!! You’re so loveable
And I hope you change your mind
I don’t play peekaboo
You’re not easy to find
Mad for your body like yeah

[Hook/Chorus]
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve
Carry your kiss
Make you put your kiss for your pocket
Me I be humble n—a
I no dey like to buga
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Me I be humble n—a
I no dey like to buga
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket

[Bridge]
Shabba, mad for your body like, Shabba
Craze for your body like, Shabba
Me I run for your body like, Yea
Aye, Shabba, mad for your body like, Shabba
Run for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea

[Outro]
This kind love!! e dey
Do me some thing
Girl I’ve been here before
This kind love!! e dey
Tell me some thing
Wey them never tell me before
Me I be confirm nigher
They say I like to buga
But I’m just living my life now
Me ama sharp nigher
No be say I like to buga
Mad for your body like yeah
Shabba, mad for your body like, Shabba
Move for your body like, Shabba
Whine for my nigher like, shabba

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sun, 26 Nov 2017 10:27:36 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (3)

I like this music

Related


ikebe
by Sean Tizzle x Peruzzi


sweetah
by Peruzzi


perfect
by Danagog ft. Davido, Mayorkun & Peruzzi


pepe
by Davido x L.A.X


hold me tight
by Kcee ft. Peruzzi x Okwesili Eze Group


cho cho
by Zlatan x Davido x Mayorkun


somebody baby
by Peruzzi Ft Davido


mandeman (remix)
by Small Doctor Ft. Davido


mr money remix
by Asake Ft Peruzzi & Zlatan


Top Songs

SoftboyOmologo
Akpomiemie
by SoftboyOmologo

Stainlez ijo
NWA MMA ( My love)
by Stainlez ijo

Stainlez ijo
Kanya woman
by Stainlez ijo

bankey Boy
Bazuka
by bankey Boy

Featured Songs

Jerry Vivian Galaxy
Jerry

Vivian Galaxy
Poison TBFlex
Poison

TBFlex
Give it to me Vivian Galaxy
Give it to me

Vivian Galaxy
Low Key Onpoint Tk X JayKay
Low Key

Onpoint Tk X JayKay
In The Morning Onpoint Tk
In The Morning

Onpoint Tk
Forever Vivian Galaxy
Forever

Vivian Galaxy
See more