Patoranking Ft. Davido - Confirm (With Lyrics)

Confirm

Furthermore, In 2018, the dancehall star dropped songs like ‘Sunshine’, ‘Suh Different’ and featured in Timaya’s jam ‘Kom Kom’.
Nigerian superstar, Patoranking opens the book of the year with this much-anticipated banger titled “Confirm”.
The Afropop song “Confirm” features Davido Music WorldWide (DMW) boss, Davido. With production credits from Mr Kamera.
Patoranking builds up his forthcoming sophomore album ‘Wilmer‘, expected in few weeks.

FULL LYRICS:

[Intro]
Shekpe
Baddest
World best

[Patoranking]
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

As I wake this morning
The first thing wey come my mind
Na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself say omo na to make this money

Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh

Confirm
Market woman, Confirm
Danfo driver, Confirm
Everybody, Confirm o

L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this

Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

Aye Aye Aye Aye
Baba God answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh

[Davido]
Shekpe
My wire no dey ever get dull season
My accountant always calling me
But my eye e dey your body yea
Oh eh
Omalicha give me something
As Jamaica no gree for me
But Anita don plan konji for me
But no oh

Shey you no dey look the man, look the man
The designer fit the man, look the brand
No be China, 150 grand, on my hand
This is shower, I said Don Perion

Me, I no dey ever dey worry
Na my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money
Honey

Ganish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm

Naija people confirm
Galaxy is confirm
Osun money confirm
Confirm

[Patoranking]
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Shekpe

Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

Aye Aye Aye Aye
Baba answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh

Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh

Watch Confirm Music Video By Patoranking Ft. Davido

Please pause audio player above before playing video below:
Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Thu, 28 Feb 2019 13:16:55 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.5/5 average , 2 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

abobi
by Patoranking


jah eli jah
by Cobhams Asuquo ft. Patoranking x Bella Shmurda


perfect
by Danagog ft. Davido, Mayorkun & Peruzzi


gaza
by DJ Neptune x Patoranking


aunty lovina
by YCee ft. Patoranking


pepe
by Davido x L.A.X


cho cho
by Zlatan x Davido x Mayorkun


somebody baby
by Peruzzi Ft Davido


mandeman (remix)
by Small Doctor Ft. Davido


zoom (remix)
by Cheque Ft. Davido & Wale


Top Songs

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

Sure boy ibile
My wedding
by Sure boy ibile

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

King Moses
Forever
by King Moses

Yeah Yeah
One round
by Yeah Yeah

Yeah yeah
Reap quick
by Yeah yeah

ERI OLA
OPE
by ERI OLA