Joeboy - Celebration (With Lyrics)

Celebration

Joeboy is back with another melodious tune as he always does, this new song is titled "Celebration" - Again, it is just 2 minutes long, but filed with melodious busts and excitement.


LYRICS

Celebration
Celebration na
Jubilation
Jubilation oh na na (na na)

Celebration, celebration
Wey we con do for our life
We go dey alright o

Tori ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Yeah yeah yeah yeah

E go clear if you get patience
Clean heart I no like pretense
Omo na blessings wey dey my location (location o o)

Bad mind leave my circumference
Dem go do dem go yarn nonsense
I no send I dey for high vibrations oh

Tori ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Yeah yeah yeah yeah yeah

Celebration
Celebration na
Jubilation (na na na na)
Jubilation oh na na (na na)

Celebration, celebration
Wey we con do for our life
We go dey alright o (no no no)

Gbese kan soke
Jijo yen je kin mo pe o wa okay
To ba fe lowo laye yi
Ogbeni kawo e soke ye
Loke loke loke
La ma ma lol
God Dey

No worry no worry my brother you know money go dey

Tori ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto (eh eh)

Joe Joe Joeboy ‘pon deck

Joeboy – “Celebration Lyrics“

Watch ‘Celebration Lyric Visualizer‘

Watch Celebration Music Video By Joeboy

Please pause audio player above before playing video below:
Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 09 Dec 2020 09:23:36 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

alcohol
by Joeboy


nobody laycon remix
by DJ Neptune x Joeboy x Laycon


nobody
by DJ Neptune x Joeboy x Mr Eazi


don' t call me back
by Joeboy ft. Mayorkun


mr man
by Teni x Joeboy x Kani Beatz


beginning
by Joeboy


beginning
by Joeboy (Prod. By Killertunes)


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss