Paulsmith - Blessings (With Lyrics)

Blessings

INTRO
Oshey Lemonbizzy ye ee
Paulsmith Leleyi ye e ye e (Won Ni)

HOOK
Ojo kan ni tole
One day for the owner
See I dey hustle everyday
Respect to my maker
I no say my hustle go pay
That's why I keep on pushing the game
Cuz hustler has a pay day
Kosi orun rara

CHORUS
Owo Anu ee
Owo Ajeee ee
Owo Anu ee
I say baba I need your blessing
Owo Aje ee
Owo Anu ee
Owo Aje ee
I say baba I need your blessing

VERSE 1
Down on my knees everyday
I dey pray to baba like
Change my story make way baba gbemisoke
365 days Lori titi
Oluwa make way e no easy
Man dey hustle biti molue
Oh My Gad I need your blessings
Mama call me say make I no rush
Pe ibi ti nma de ni nma de de
Make I no stop to dey grind
make I keep on to dey pray pray
peeee

REPEAT CHORUS
REPEAT HOOK

VERSE 2
Laye mi
Wale Mi
Wale Mi
Aje Aje Aje Aje
Na pesin wey work
Na him must to chop oo
Why I go dey work And Baboon go dey chop oo
Iyee Iyeeee
Ani Mio fe shey eru egbe
I want to make my mullah
Make Otedola be my Caliber
I dey pray pray yeee ye

REPEAT HOOK
REPEAT CHORUS

Outro
Paulsmith Again ooo ye ye
ClikBassEntertainment
Lemonbizzy
Shoutout To My Gees in the house
YoungTmoni ye ee
Austin Baba ye ye ye yeeeee

Thank You

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 16 May 2018 07:02:34 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

miracle
by Paulsmith


gimme dat
by Paulsmith ft Khash


noo (futa anthem)
by Paulsmith


pause
by Paulsmith X TeeWhy X A. Y Joe


heartbeat
by Paulsmith


oya lie
by Paulsmith


oshey
by Paulsmith


bombay
by PAULSMITH


feeling you
by Paulsmith



Top Songs

Featured Songs

OLUWA TO LE MOUTHPIECE LORUKOMI
OLUWA TO LE

MOUTHPIECE LORUKOMI
ELLE BLAC P & POPULAR
ELLE

BLAC P & POPULAR
Destiny Opeyemi Paul
Destiny

Opeyemi Paul
Acholokwu Ezeocha ft Prince odumodu
Acholokwu

Ezeocha ft Prince odumodu
See more