EMARJAY FT TYNOTIPSY X PRINCE JAY BOY - BETTER LIFE (With Lyrics)

BETTER LIFE

RHEMAR CITY ENTERTAINMENT
THE WAIT IS OVER BETTER LIFE IS ANOTHER PROLIFIC SOUND, A RINGING TONE, FRESH OUT MUSIC BY YOUR FAST RISING ARTIST EMARJAY FT TYNOTIPSY X PRINCE JAY BOY M&M BY @IAMGYC

LYRICS
Ona na na na na
Ye Emarjay Noni
Tynotipsy, Prince jay Boy
LET DEM KNOW

Chorus (3x) (EMARJAY)
Better Life
Hustle Tight eh
Better Life
Make my Money Rise o

Verse 1 (Emarjay)
Story Story
Give God all the the glory
Praise the lord his Holy
Make my Money lowkey eh
Story Story
Give God all the the glory
Praise the lord his Holy
Make my Money lowkey eh

If I no get this money
Wetin be my gain o
If I no buy the Benz
Wetin be my gain o
I smoke loud in a Benz
Bad belle pple dem vez
There wan know how we flex
Baba God dey bless me
He no dey rest na

Repeat chorus (3x) (Emarjay)
Story Story
Give God all the glory
Praise the lord his Holy
Make my money low key eh
Story story
Give God all the Glory
Praise the lord his holy
Make my money lowkey

Verse 2 (Tynotipsy)
Back in the days
Back in the back in the days o
See everyday
Everyday I just dey pray so
Make my money money large o
Make my life just dey bright eh
Everyday and every night
Spending my money all the time
Make my money money large o
Make my life just dey bright eh
Everyday and every night
Spending my money all the time

Repeat chorus (3x) (Emarjay)

Verse 3 (prince jay boy)
When I Wake up everyday
I go down on my knees and pray
Make Baba God Bamisha
Eminikan O le Daa sha
When I Wake up everyday
I go down on my knees and pray
Make Baba God Bamisha
Eminikan O le Daa sha

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sat, 08 Sep 2018 19:06:49 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (2)

I like this music

Related

loml
by TYNOTIPSY FEAT EMARJAY


take some more
by TYNOTIPSY FT KUCI


cover me
by KUCI FEAT EMARJAY


feel me
by EMARJAY X KUCI X DJ TEMPLE


so i pray
by EMARJAY X KUCI RHYMEZ


amaka m&m ejiromeo
by TYNOTIPSY




raba
by EMARJAY


raba
by EMARJAY


Top Songs

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

King Moses
Forever
by King Moses

Yeah Yeah
One round
by Yeah Yeah

Yeah yeah
Reap quick
by Yeah yeah

ERI OLA
OPE
by ERI OLA