Harrysong - Arabanko (With Lyrics)

Arabanko

Alter Plate Music CEO Harrysong has released a new single titled “Arabanko“. “Arabanko” is a song with deep lyrics that sheds light on lots of key issues surrounding the singer, while keeping the fans grooving at the same time. Get “Arabanko” here.



[Intro]
See me now yeh
Harrysonging
AlterPlate

[Chorus]
Enemies don go buy kerosene (Arabanko)
Dem put my matter for *** (Arabanko)
They want to eat me like egovin (Arabanko)
Dem call aboki say bring some sugarcane (Arabanko)
Oohh ahh (Arabanko)

[Verse 1]
There are some things I cannot take
E dey for cellophane (Arabanko)
Since Linda chop
I chew me banana (Arabanko)
And politicians no come dey pay again (Arabanko)
Now my matter don be like shell work (Arabanko)

I born twins, dem jealous me (Arabanko)
Internet crash, I get more money (Arabanko)
Shame the enemies
Oh Ah (Arabanko)

Everywhere I go grace dey follow me (Arabanko)
I get another sponsor, dem jealous me oh (Arabanko)
AlterPlate everybody celebrate (Arabanko)
Oh Ah (Arabanko)

Dem send hired killers to come finish me (Arabanko)
But Jehovah say my pikin no go die (Arabanko)
And I thank God say father don bless me (Arabanko)
Respect don miliki
Oh Ah (Arabanko)

[Chorus]
Enemies don go buy kerosene (Arabanko)
Dem put my matter for *** (Arabanko)
They want to eat me like egovin (Arabanko)
Dem call aboki say bring some sugarcane (Arabanko)
Oohh ahh (Arabanko)

There are some things I cannot take
E dey for cellophane (Arabanko)
Since Linda chop
I chew me banana (Arabanko)
And politicians no come dey pay again (Arabanko)
Now my matter don be like shell work (Arabanko)

[Verse 2]
I cook food say make you come chop (Arabanko)
You use am against me, put me for cooking pot (Arabanko)
Empty gallon when I help see water (Arabanko)
Na wa oh
Oh Ah (Arabanko)

Cow meat carry am for pot periwinkle show em face (Arabanko)
Which sort of insolence I don see (Arabanko)
I been no wan talk, dem dey fire me (Arabanko)
Na wah
Oh Ah (Arabanko)

[Bridge]
Everybody cause na rabaraba ribiribi roboro
(Arabanko)
rabaraba ribiribi roboro (Arabanko)
rabaraba ribiribi roboro (Arabanko)
eh Na wah
Oh Ah (Arabanko)

[Freestyle]
Oya oya raba raba ribi roboro (Arabanko)
Raba ribi roboro (Arabanko)
Riba raba roboro (Arabanko)
I say ribi raba raba roboro (Arabanko)
Put your hands and say
Oh ah (Arabanko)

[Outro]
(Arabanko)
(Arabanko)
See me now eh Harrysong (Arabanko)
Oh ah (Arabanko)
(Arabanko)
(Arabanko)
(Arabanko)
Oh Ah (Arabanko)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Fri, 07 Jul 2017 14:13:58 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (1)

I like this music

Related

meta
by Harrysong


be by me
by Harrysong


sawanale
by Harrysong


piompiompiom
by Harrysong


be real
by J Martins ft. Harrysong


officer
by Yung Alpha x Ice Prince x Harrysong (Prod. by Buzitune)


konna
by Harrysong ft. Rudeboy


bum bum bum
by Harrysong ft. Davido


focus
by Kezyklef ft. Phyno, IllBliss & Harrysong


man must wack
by MC Galaxy ft. Harrysong x Duncan Mighty


Top Songs

SoftboyOmologo
Akpomiemie
by SoftboyOmologo

bankey Boy
Bazuka
by bankey Boy

Lucky G lizzy
Believe me
by Lucky G lizzy

Stainlez ijo
Kanya woman
by Stainlez ijo

Featured Songs

Jerry Vivian Galaxy
Jerry

Vivian Galaxy
Poison TBFlex
Poison

TBFlex
Give it to me Vivian Galaxy
Give it to me

Vivian Galaxy
Low Key Onpoint Tk X JayKay
Low Key

Onpoint Tk X JayKay
In The Morning Onpoint Tk
In The Morning

Onpoint Tk
Forever Vivian Galaxy
Forever

Vivian Galaxy
See more