Vivian Galaxy - ALL (With Lyrics)

ALL LYRICS
No be only me wey go face am
It's Vivian Galaxy
As I dey give you love
make you give back
When I give you all
Make you give me love
If I give you love
make you give me all
When I give you all
Make you give me love yeah yeah
If I give you love
make you give me all
No be only me wey go face am
As I dey give you love
make you give back
When I give you all
Make you give me love yeah yeah
If I give you love
make you give me all
Soldier man no be killer
You don fall kpalaba
Shebi I dey talk
you no dey hear me
You say you be don
you no dey fear me
My paddy dey one corner
He dey beg make we see for corner
Alaroro na him do you so
Abeg make you dey one corner
Abeg abeg me I no dey play
As you see me so
I dey tell you so
Me I dey tell you since
I dey tell you since
See my guy me I dey tell you so
Abeg abeg me I no dey play
As you see me so
I dey tell you so
Me I dey tell you since
I dey tell you since
See my guy
When I give you all
Make you give me love
If I give you love
make you give me all
When I give you all
Make you give me love yeah yeah
If I give you love
make you give me all
No be only me wey go face am
As I dey give you love
make you give back
When I give you all
Make you give me love yeah yeah
If I give you love
make you give me all
I've been given them things with the ginger
You no fit come form werey nigga
You no fit come form werey nigga
I've been given them things with the ginger
Eh eh eh eh abeg abeg abeg oo
You no fit come form werey nigga
Abeg abeg abeg oo
Abeg abeg me I no dey play
As you see me so
I dey tell you so
Me I dey tell you since
I dey tell you since
See my guy me I dey tell you so
Abeg abeg me I no dey play
As you see me so
I dey tell you so
Me I dey tell you since
I dey tell you since
See my guy
When I give you all
Make you give me love
If I give you love
make you give me all
When I give you all
Make you give me love yeah yeah
If I give you love
make you give me all
No be only me wey go face am
As I dey give you love
make you give back
When I give you all
Make you give me love yeah yeah
If I give you love
make you give me all
Watch ALL Music Video By Vivian Galaxy
Please pause audio player above before playing video below:Drop your comment
Register or login to write a comment Title:Body