HONEY BEET - ALILI (With Lyrics)

ENYI SKWOD RECORDS PRESENTS HONEY BEET
ALILI - Honey Beet [Official Audio] New single from Honey Beet's upcoming EP COME BACK.
(LYRICS)
HEY! HEY! HEY
CHAI
NDIA EME ANYI ARU
ASI M HA EME ANYI ARU (2TIMES)
HOOK.
ALILI (ALILI!)
ALILI (ALILI!)
ALILI (ALILI!)
ALILI (ALILI!)
CHAI
TAKE A LOOK AND SEE HOW OTHER COUNTRIES
DEY GROW
FOR EVERY YEAR OUR OWN GO DEY LOW
I NEVER SEE LIGHT FOR MY STREET FOR
THREE MONTHS
DIRTY DIRTY NA EN FULL FOR MY ROAD
EVERY BODY DEY RUN DEY COMOT DEY GO
ABROAD
SOME WEY NO GET JOB DEM GO BEGIN DEY KPO
COMMON GARRI WE NO DEY SEE TO CHOP
THUNDER GO STRIKE ALL OF UNA WEY DEY
FOR ONTOP
HOOK.
ALILI (ALILI!)
ALILI (ALILI!)
ALILI EHHH!
ALILI EHHH!
CHORUS.
WETIN I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY
CARE ABOUT US...HMMM
(DEM NO REALLY CARE ABOUT!)
ALL I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY
CARE ABOUT US...NDIAA
( DEM NO REALLY CARE ABOUT US !)
ALILI (ALILI!)
ALILI (ALILI!)
ALILI EHHH! ALI
ALILI EHHH! ALI
VERSE
MAN DON GO OVERSEA
NOTHING WEY MAN NO GO SEE
IF DEM LIKE MAKE DEM SUE ME
ALL I WANT IS TO BE FREE
SHOUT OUT TO MY GEES
WEY DEY PROTEST IN THE STREET
THIS IS FOR OUR KIDS
THEY CAN NEVER KILL OUR DREAMS
YOU SAY YOU BE MY PAPA
(SHA YOU BE MY PAPA!)
YOU DEY SHOOT YOUR SONS AND DAUTHERS
SHA YOU BE MY PAPA
( SHA YOU BE MY PAPA)
YOU DEY LAUGH AS WE DEY SUFFER
YOU DEY SMILE AS WE DEY SUFFER
HOOK
ALILI (ALILI!)
ALILI (ALILI!)
ALILI EHHH!
ALILI EHHH!
WETIN I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY
CARE ABOUT US..HMMM
(DEM NO REALLY CARE ABOUT)
ALL I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY
CARE ABOUT US...NDIAA
( DEM NO REALLY CARE ABOUT US )
VERSE 3.
SINCE NINTY SIXTY
NO ELECTRICI-TY
NO JOB OPPURNITY
NO SECURITY
NO SHAME NO PITY
THIS MEN ARE GREEDY
DEM NO SEND ANYBODY
THEY ONLY CARE ABOUT THE MONEY
SINCE NINTY SIXTY
NO ELECTRICI-TY
NO JOB OPPURNITY
NO SECURITY
NO SHAME NO PITY
THIS MEN ARE GREEDY
DEM NO SEND ANYBODY
ONLY CARE ABOUT THE MONEY
HOOK.
ALILI (ALILI!)
ALILI (ALILI!)
ALILI EHHH!
ALILI EHHH!
ALILI EHHH!
ALILI EHHH!
CHORUS.
WETIN I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY
CARE ABOUT US..HMMM
(DEM NO REALLY CARE ABOUT)
ALL I WANNA TALK ABOUT IS DEM NO REALLY
CARE ABOUT US...NDIAA
( DEM NO REALLY CARE ABOUT US )
ALILI (ALILI!)
ALILI (ALILI!)
ALILI (ALILI!)
ALILI (ALILI!)
Watch ALILI Music Video By HONEY BEET
Please pause audio player above before playing video below:Drop your comment
Register or login to write a comment Title:Body