You need to be logged in to rate me Login now |
|
i no trust you sey you miss me lol
longest time, how are you?
I don visit naija already na.... infact my wall climbing picture was taken in abj.NP wahala dey scare me too no b small ting. Grown adults dey trade words like say dem b rival
I Just Run from NP and their Wahala Small... How are yu Sweetie? Abeg Try Come Say Hello to yur Sweetheart When yu Enter the Country oo
so,where is my own share of the goodies u brought from 9ja?at least everything it still fresh ;).welcome back tho!.
how r u doing? stopping to wish u a fabulous weekend.take care!