charles250

Member adediji olamilekan charles

adediji olamilekan charles

U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. * You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. * Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for Canteen, * B4 u dey use ur i
37,male
lagos, Nigeria.

Rate me!


You need to be logged in to rate me Login now

5/5

charles250 got 1 votes with an average ranking of 5/5

About me

U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. * You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. * Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for Canteen, * B4 u dey use ur ipad dey swag...now ipad na heavy load to carry comot house, * B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway, * B4 u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream.. BOTTOM LINE: no dey over do like say dat tin no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba Jean.. No 4get say tortoise car na big man motor b4 o.. Notin wey come wey no get expiring date, even the life u have na borrow you borrow am.. Humility na the best choice!!!...

Visitors

3 registered members have viewed this


Drop a comment for charles250

You need to be a member of Naijapals before you can write a comment - Register