|
You need to be logged in to rate me Login now |
|
Sorry if this means embarrassing to any one that read my profile. English is a borrowed language and i'd prefer to use broken.......or u can call it pigin too...to write my profile. See ooo..i be born citizen boya in naija...and i dey hail my people wey dey obodo oyibo say una well done and thank God for this new site wey he give us make we take dey talk to all our broda's and sista's all over the world. For me, i dey look for good girl wey know how to speak broken or pigin..no be only english she go dey speak oooo!!! (lol). i need girl wey go sabi treat her man well and wey know wetin dem dey call true love. Love is blind says the white.... but if love is blind....why people still dey love and die for am???..or una know think say we go go blind too? (lol)..... If you think you are the right girl who knows what the name ( L-O-V-E) means should stop and read. Make una no mind my English stroke broken ooo. Hail... Emmanuel.
| Marital Status? | Single |
| Have Children? | No |
| Employment Status? | Full-Time |
| Occupation? | Engineering |
| Education? | Some Highschool |
| Annual Salary? |
| My TV Watching Habbits? | Saturday Morning Cartoons, Music Channels, Others |
| My Native Tongue Is? | Igbo |
| My Second Language is? | Afrikaans |
| Political Views? | Non Political |
| Sense of Humor? | Friendly |
| Interested In? | Hobbying, Dining, Listening to Music, Writing, Playing Sports, Cooking, Television, Playing Music, Money Making Opportunities, My Family & Friends, Live Bands, Swimming, Photography, Religion / Spirituality, Theatre, Computers / Internet, Health and/or Fitness, Going to the Movies, Watching Sports, National Travel, International Travel, Gaming, Chatting Online, Pets / Animals |
| Friends Describe Me As? | Quiet and Shy, Cheerful and Easygoing, Steady and Reliable |
| Favorite Type of Movies? | B Movies, Family, Independent, Romance, Action / Adventure, Adult / XXX, Classics, Documentary, Foreign, Musicals, Other, Animation / Cartoons, Comedy, Drama |
| I Drive A? | I prefer not to say |
| My Biggest Pet Peeve? | Other |
| Favorite Genres of Music? | Bluegrass, Classical, New Age, R&B Soul, Reggae, Blues, Country, Folk / Traditional, Jazz, Rock, Christian, Gospel, Rap & Hip Hop |