Rate me!


You need to be logged in to rate me Login now

3/5

dabomba got 5 votes with an average ranking of 3/5

:NO LUV NO LIFE

IM THE COOLEST GUY AND D MOST FUN LUVING PERSON TO BE AROUND AND UL ALWAYS HAVE THAT SENCE OF HUMOUR UL WANT IN I GUY IN ME,ONLY PAPA GOD PASS ME,WHATS UP FELAS AND LADIES COULD WE HOOK UP ON THIS SITE 2 EET THE HEART DESIRES OF OUR LIVES? I A GRADUATE AS STATED IN MY PROFILE JUST TAKE A SAL TOUR IN2 MY SITE N PROFILE AND UL SEE AL I TALKIN ABOUT,IM OUT 2 SEEK TRU LUV,JUST HOPE IM NOT DISSAPOINTED COS OUR LADIES OF NOWADAYS ARE DESPERATE 2 SCREW A GUY 4 GUD,PLS I HONEST AND WANT TRU LUV,WEA ALL MY TRU HEARTED LADIES AT?..............

Education

School Level Location Years
ABU Ahmadu Bello University, Zaria
Higher Education Kaduna 1992-1997

Comments (5)

FabzBadangel

HAPPY 2010 FRIEND

30 Dec 09, 08:29 AM, Africa/Lagos



kateslim

na wah

23 Nov 09, 02:04 PM, Africa/Lagos

my broda,wetin man go do na,since money non dey d country


dabomba

this lifena wah o

30 Oct 09, 08:01 PM, Africa/Lagos

how we go dey dey?na so una wan dey do me?God dey o,this ife na give and take as we giv na so we go dey take,,make we dey do as e soppose be,the lord we serve na our strength,take kea of u all


kateslim

hi

28 Oct 09, 10:35 AM, Africa/Lagos

my bros,na ware u dey.


kateslim

so so we see am oooo

28 Oct 09, 10:19 AM, Africa/Lagos

how far hope u are cool guy.


Drop a comment for dabomba

You need to be a member of Naijapals before you can write a comment - Register