You need to be logged in to rate me Login now |
|
.
HOW FAR?..WETIN DEY HAPP NA
U JUST DEY PASS BY..HOPE NO SHAKING
Somewhere out there beneath the pale moon light someone thinking of u somewhere out there where dreams come true...
i dey ghana right now, i will be going to dubai next week for another package....
ho i take get info?...lol, so u dey naija since? na wa oo i nor know mehn, how nig?...i for like enter mehn but packaging too much now for hand...i get many things to coordinate wey dey burst ma head sef.....men na better GM oooo
how far na, how the flight, mehn i ma miss dat meet, you go stun there? n opportunity to meet lots of AVIARY and enof contacts onto levels.....mehn i ma miss....
rugged brother, how far na how ur side.......me i bam thanks for jah