You need to be logged in to rate me Login now |
|
just want 2 b ur friend i hope u dont mind,may be u cud reply me soon.i will b waitin.bye
Hi lady, wetin be my sin? No sms, no calls, no mails. Eye dey shook o. I need to know I have not lost a friend in you. Pls get back to me.
i have also fall in love ..................... lol
u look so nice and sexy, if only we could be pal
God is good,why did u pass thru a king's palace without salutation,cheiii u waka pass my page without Hello,well me i no mind,i go lol 4 u.You re wellcome 2 d hood of naija/9ja.com.Who u be.How far
NICE LOOKS CHIDINMA, COOL MOOD. HOPE TO BE UR FRIEND SOME DAY.