Patoranking - Abobi (With Lyrics)

4315 plays
Abobi

Patoranking - Abobi Lyrics
Intro
It's Kel-P vibes
Verse 1
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya
The Baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
‘Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down
Chorus
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay
Post-Chorus
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Verse 2
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh
Chorus
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay
Post-Chorus
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)

Watch Abobi Music Video By Patoranking

Please pause audio player above before playing video below:
Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sun, 19 Feb 2023 19:01:37 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (1)

I like this music

Related

jah eli jah
by Cobhams Asuquo ft. Patoranking x Bella Shmurda
Played 36711 times

gaza
by DJ Neptune x Patoranking
Played 4956 times

aunty lovina
by YCee ft. Patoranking
Played 5575 times

please don’t leave me
by Patoranking ft. Olamide & Falz
Played 9549 times

emergency
by Runtown ft. Wizzy Pro, Skales, Patoranking
Played 9133 times

abule
by Patoranking
Played 31964 times

prayer request
by Victor AD Ft. Patoranking
Played 43684 times

i' m in love
by Patoranking
Played 42675 times

girls
by Falz Ft. Patoranking
Played 36005 times

penetrate
by Del B ft. Patoranking x DJ Neptune
Played 16861 times

Top Songs

Mr.bond ft Demavis
Medicine
by Mr.bond ft Demavis
Played 213 times

Mr.bond
Second chance
by Mr.bond
Played 190 times

Ddemmy X Pegasus
The Vibe
by Ddemmy X Pegasus
Played 120 times

Vicky Fresh
Shoe Get Size
by Vicky Fresh
Played 119 times

Yomi Boiz
Mabr3
by Yomi Boiz
Played 5 times

Whistle Bankz ft Mukiraz
LIVETH
by Whistle Bankz ft Mukiraz
Played 4 times

Henry Nbd ft Asquare
Talk and do
by Henry Nbd ft Asquare
Played 3 times

Glado
Free beat
by Glado
Played 3 times

Fineboy
Love
by Fineboy
Played 2 times

Asquare melody
Jesu l' olagbara ( jesus gat the power)
by Asquare melody
Played 1 times

Featured Songs

BallinG Paya
BallinG

Paya
Jesus Loves Me Nuel Ft Sam Wilson X Toasty Pee
Jesus Loves Me

Nuel Ft Sam Wilson X Toasty Pee
Jaiye Jesty B
Jaiye

Jesty B
Television Vicky Fresh
Television

Vicky Fresh
See more