Kizz Daniel - Jaho (With Lyrics)

Jaho

Flyboy INC leader, Kizz Daniel has unleashed his long awaited single titled “Jaho”, produced by hit-maker, DJ Coublon.
Shortly after the befitting visual for “Pak N Go”; Kizz Daniel continues to expand his dominance with a wonderful number for your playlist as we fast approach Christmas.
Moreover, Kizz Daniel has hinted on his forthcoming project which is expected sometime next year.

FULL LYRICS BELOW:

Lyrics

[Intro]
Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart

[Pre Chorus]

Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo o
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Jaho jaho
Jaho jaho o

Na me dey mix and master

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sat, 14 Dec 2019 23:20:33 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

gwagalada
by BNXN (Buju) Ft. Kizz Daniel & Seyi Vibez


buga
by Kizz Daniel x Tekno


eh god (barnabas)
by Kizz Daniel


lie
by Kizz Daniel


wedding day
by Kizz Daniel


nesesari
by Kizz Daniel ft. Philkeyz


flex
by Kizz Daniel


currently
by Kizz Daniel Ft. Olamide, Falz & LK Kuddy


somebody
by Skiibii ft. Kizz Daniel


jore
by Kizz Daniel x Adekunle Gold


Top Songs

Vivian Galaxy
Jerry
by Vivian Galaxy

Featured Songs

Jerry Vivian Galaxy
Jerry

Vivian Galaxy
Poison TBFlex
Poison

TBFlex
Give it to me Vivian Galaxy
Give it to me

Vivian Galaxy
Low Key Onpoint Tk X JayKay
Low Key

Onpoint Tk X JayKay
In The Morning Onpoint Tk
In The Morning

Onpoint Tk
Forever Vivian Galaxy
Forever

Vivian Galaxy
See more