Simi - Selense (With Lyrics)

Selense

Good music could become poor music when it becomes repetitive. Simi seems to have only one style of making songs which honestly make most of her music sound very much alike. here is her new song titled "selense" enjoy the song below:


Simi – “Selense Lyrics“



[Intro]

Lola geti work oh

Entrepreneur international

But na soso sleep lola dey sleep

Chima no gree open shop

E say na hangover

Na everyday oga dey shayo

Dem say Simi why you too dey complain

Tomorrow dey, forget today eh eh oh

Igba o b’owo fun anybody laye

Gbo temi o araye o

[Chorus]

Time na money (oh selense)

Time na life oh (oh oh oh )

Time dey run oh dey run oh

Use am well (oh selense)

Time is special (oh selense)

Every seconds oh (oh selense)

Time na gift oh oh oh oh

Use am well oh selense

[Verse 2]

My sheri sherifa baby

O ni forever 21

Before she know o o pe thirty (o sherikoko)

She no do the thing wey she want to do

Sheri alakori o

Na so so procrastination o

Dem say Simi why you too dey complain

Tomorrow dey, forget today eh eh yi o

Igba o b’owo fun anybody laye (fun anybody laye)

Gbo temi o araye o

[Chorus]

Time na money (oh selense)

Time na life oh (oh oh oh )

Time dey run oh dey run oh

Use am well (oh selense)

Time is special (oh selense)

Every seconds oh (oh selense)

Time na gift oh oh oh oh

Use am well oh selense

[Verse 3]

Asiko laye o

K’o fe san jaiye (oh )

Time no go cut

E no go stop oh oh oh oh (oh oh oh selense)

Make you telli Sarafina

Johnny and Sikiratu (oh oh)

Make you tell Finomina

Use am well (oh selense)

Watch Selense Music Video By Simi

Please pause audio player above before playing video below:
Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Thu, 14 Nov 2019 01:17:10 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

naked wire
by Simi


iya ni wura
by Simi


overdose
by Reminisce ft. Simi


sare
by Simi


so bad
by Simi Ft. Joeboy


woman
by Simi


happy birthday
by Simi x Adekunle Gold x Deja


running (to you)
by Chike Ft. Simi


there for you
by Simi ft. Ms Banks


triggered
by Simi ft. WurlD


Top Songs

Vivian Galaxy
Jerry
by Vivian Galaxy

Featured Songs

Jerry Vivian Galaxy
Jerry

Vivian Galaxy
Poison TBFlex
Poison

TBFlex
Give it to me Vivian Galaxy
Give it to me

Vivian Galaxy
Low Key Onpoint Tk X JayKay
Low Key

Onpoint Tk X JayKay
In The Morning Onpoint Tk
In The Morning

Onpoint Tk
Forever Vivian Galaxy
Forever

Vivian Galaxy
See more