should GAY people be allowed publicly in naija??
Share on NP
should GAY be allowed in naija as a country... Gay should hide thierself ...they can do dat in europe not in awa mothers land naija... make dem no come spoil awa small boyz for naija abeg ooo