No b all nigerians fit afford 3 square meals!!!
Share on NP
As dem talk say all finger no dey equal, some dey skip their meal to 1-0-1, some na 0-1-1, some na 1-1-0, or 0-0-1, or1-0-0. Wetin i dey try talk b say, 4 some people 2 chop depend on d size of dem pockets..... If u say na lie, make we box...