THIS GUY GET CHOICE ABEG!!!!!
Share on NP
I hear the sayin....' ' A BEGGER GOT NO CHOICE' ' !!!! BUT really do u guys tink so...........men all dis sayin sef....who dey bring am up... ok maybe wen d person talk am...dont know sha...but ve u tried givin a begger coins.....him go tell u ur life history dat day.........