nigerian leaders are not charismatic!!
Share on NP
no be lie. our politicians dull like the london weather.wetin dey pain me pass be say, dem dey happy with Obama say im win but they are missing the larger pic. Obama' s popularity in and even beyond the shores of America is not predicated on his rigging ability, okija shrine ' proficiency