Naija music this days are better than yankee music
Share on NP
The way musicians release thier music these days is with is with fire and Brimestone.Imagine somebody wey nor dey listen to naija jams before,when He heard D' banj " U DON MAKE ME FALL IN LOVE" scatter party with dance.Even Bush sef dance to the music.wetin una think?