mai contiri pimpulu Share on NP
" name="post_title" id="post_title" /> would you like to add a comment ?

I wanted to become a president wen my school finish,ryt now i dey 4 university of Niger dey study farmer espacially namma I read book well well i finish nosiri 1 - 6 pramari 1 - 6 colegi 1 - 6 i dey univasiti now after i go go ss3 during my school days wen others dey get common A,B,C,D,E,F me i dey score U,W,X even Z sef i wan use ur vote hia to know weather i go win when time reach my party go b " CHOP I CHOP DEMOCRATIC PARTY" (CICDP)mek una start voting now

GRAND WINNER

Picture

kaccidy

USER

Picture
kaccidy (3)

OPPONENT

Picture
Sheenor(0)

Drop your comment

Sorry, guests can not post comments | Register